MENU

Mr. P - Karma 「Lyrics」

If Dem No Like The Way We Dey Ball
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]



TOP 1 Nigeria


Mr. P - Karma 「Lyrics」

If Dem No Like The Way We Dey Ball
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Smile
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe

Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe


Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Fo Call The Ekelebe


Verse 1
See I’m Living Life La Vida loca
Everybody Now Dey Feel The Soldier
I Dey right Now, I Dey run Am too Fast
For Their Mind Now, Dem Want Make I Suffer
Thank God Say Man No Be God Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh
Dem Won See Me Dey Cry Oh


Dem No Won Make I Shine Oh
Thank God Say Man No Be God Oh
I For Don Dey Dey Cry Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh
Dem No Won Make I Shine Oh

Repeat Chorus
If Dem No Like The Way We Dey Ball
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Smile
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Dey Shine


Make Dem Go Call The Ekelebe


Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Fo Call The Ekelebe

Verse 2
Do Good And Good Go Follow You


Do Bad And Karma Dey For You
Do Good And Good Go Follow You
Do Bad And Karma Dey For You
Do Good And Good Go Follow You
Do Bad And Karma Dey For You
Do Good And Good Go Follow You
Do Bad And Karma Dey For You

Sempe
As You Lay Your Bed Na So You Go Lay On Top Am Oh [Sempe]
Na Wetin Man Sew Na Wetin Him Go Wear
Thank God Say Man No Be God Oh
Thank God Say Man No Be God Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh


Dem Won See Me Dey Cry Oh
Dem No Won Make I Shine Oh
Thank God Say Man No Be God Oh
I For Don Dey Dey Cry Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh
Dem No Won Make I Shine Oh


Repeat Chorus
If Dem No Like The Way We Dey Ball
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Smile


Make Dem Go Call The Ekelebe [Karma]
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe

Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Fo Call The Ekelebe