MENU

StarBoy - Blow 「Paroles」 - Traduction Française - ft. Blaq Jerzee, Wizkid

Oh yeah yeah yeah
Eehhh mo gbe o eee
(Blaq Jerzee on the beat) (chii)
For the girl for the girl dem

TOP 1 France

StarBoy - Blow 「Paroles」 - ft. Blaq Jerzee, Wizkid

Oh yeah yeah yeah
Eehhh mo gbe o eee
(Blaq Jerzee on the beat) (chii)
For the girl for the girl dem
Bad man for the girl, for the dem
Are you fe-feeling feeling that
Release it

[verse1: Blaq Jerzee]
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)

Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe

[Chorus: wizkid]
Yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow

Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy
Jo fun alhaji oo

[verse 2: wizkid]
Baby make i yan you different tori
See the feeing you give me
My girl, e dey enter body oo
I beg you do me small small
I beg you do me no be rush
That girl baby blow blow blow
Oya baby blow blow

Blow blow fun daddy yo yo
Blow blow like mummy yo yo
Blow my cassava yo, wo wo
Oya baby blow blow
Blow blow like mummy yo yo
Blow blow daddy yo yo
Oh my baby blow blow blow
(release)

[bridge: wizkid]
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe

O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah

[Chorus:wizkid]
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy

Jo fun alhaji oo

[outro: Blaq Jerzee]
Say say
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)

[outro: wizkid]
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe

Translations - Links

StarBoy - Blow - ft. Blaq Jerzee, Wizkid
StarBoy - Blow - Deutsche Übersetzung
StarBoy - Blow - 翻訳 日本語で
StarBoy - Blow - Tradução em Português
StarBoy - Blow - Traducción
StarBoy - Blow - Terjemahan bahasa indonesia
StarBoy - Blow - แปลภาษาไทย
StarBoy - Blow - Traduction Française
StarBoy - Blow - Türkçe Çeviri
StarBoy - Blow - 中文翻译 (台湾)

StarBoy - Blow 「Paroles」 - Traduction Française - ft. Blaq Jerzee, Wizkid

Oh ouais ouais ouais
Eehhh mo GbE o eee
(Blaq Jerzee sur le temps) (chii)
Pour la jeune fille pour la jeune fille dem
Bad homme pour la jeune fille, pour la dem
Vous sentez-vous-sentez que fe
Publiez-le

[Verse1: Blaq Jerzee]
Vous avez capturé mon coeur o, o bébé, ehh
Chaque fois que je vous déplacer dey me maintenir o, o bébé, yeahh
Sey je dois tirer mon coup o, o bébé
Maka Chukwu, je prie faire e pas sur la barre (sur la barre)

Tous les jours avec vous, je dey sempe sempe
Haut-moi comme je boire de l'eau Sapele
Corps viennent dey me faire comme kulu ke ke ke kulu
Nous allons courir la question à l'intérieur du keke na pe-pe
Tous les jours avec vous, je dey sempe sempe
Haut-moi comme je boire de l'eau Sapele
Corps viennent dey me faire comme kulu ke ke ke kulu
Nous allons courir la question à l'intérieur du keke na pe-pe

[Chorus: Wizkid]
Ouais
Oya bébé coup de coup
Soufflez que votre trompette coup de coup
Soufflez que votre trompette coup de coup

Exemple de votre trompette coup de coup o
Oya bébé jo
Le plaisir de Jo papa yo yo
Jo jo momie
Jo plaisir Alhaji oo

[Verse 2: Wizkid]
make bébé i yan-vous différent tori
Voir la feeing vous me donnez
Ma fille, e dey entrer dans le corps oo
Je vous prie de me faire petit petit
Je vous prie de me ne soyez pas pressé
Cette fille bébé coup coup coup
Oya bébé coup de coup

Soufflez fun coup papa yo yo
Blow momie yo yo
Eclate mes yo de manioc, Wo Wo
Oya bébé coup de coup
Blow momie yo yo
Blow papa yo yo
Oh mon bébé coup coup coup
(Libération)

[Pont: Wizkid]
O ya bébé sempe sempe
Soufflez-moi comme vous buvez de l'eau Sapele
Corps se dey ne me jeje je je
Exécutez la question à l'intérieur du keke na pe-pe

O ya bébé sempe sempe
Soufflez-moi comme vous buvez de l'eau Sapele
Corps se dey ne me jeje je je
Exécutez la question à l'intérieur du keke na pe-pe
Ouais

[Chorus: Wizkid]
Oya bébé coup de coup
Soufflez que votre trompette coup de coup
Soufflez que votre trompette coup de coup
Exemple de votre trompette coup de coup o
Oya bébé jo
Le plaisir de Jo papa yo yo
Jo jo momie

Jo plaisir Alhaji oo

[Outro: Blaq Jerzee]
Dis dis
Vous avez capturé mon coeur o, o bébé, ehh
Chaque fois que je vous déplacer dey me maintenir o, o bébé, yeahh
Sey je dois tirer mon coup o, o bébé
Maka Chukwu, je prie faire e pas sur la barre (sur la barre)

[Outro: Wizkid]
O ya bébé sempe sempe
Soufflez-moi comme vous buvez de l'eau Sapele
Corps se dey ne me jeje je je
Exécutez la question à l'intérieur du keke na pe-pe