Make you take your time o
You want to deceive me
No dey waste my time o
I dey look your eyes o
Make you take your time o
You want to deceive me
No dey waste my time o
I dey look your eyes o
You want to play me for a fool
No dey waste my time o
Only God can judge
You want to deceive me
You wan play with my heart
You don see me finish
Only God can judge o
You want to deceive me
You wan break my heart
You dey polongo
I dey talk to you make you answer me dambala baby
Come take your ngwo ngwo baby
I dey watch you
So make you dey gogololo baby
Carry your ngwo ngwo baby
Baby kolololo
Carry your ngwo ngwo
I be they take my time o
Na your fault baby
Everyday na fight o
No be say I be bank o
But you no wan see reason
You no dey wait make I land o
Oh no no
Na only God can judge
That I no wan deceive you
I no wan break your heart
You don see me finish
Only God can judge o
You wan decie e me
You wan break my heart
You dey polongo
I dey talk to you make you answer me dambala baby
Come take your ngwo ngwo baby
I dey watch you
So make you dey gogololo baby
Carry your ngwo ngwo baby
Baby kolololo
Carry your ngwo ngwo
Far away from me, far away from me
I no go fit forget what you did to me
Like John Cena
You dey sip my money like maltina
Oh no no
Na only God can judge
That I no wan deceive you
I no wan break your heart
You don see me finish
Only God can judge o
You wan decie e me
You wan break my heart
You dey polongo
I dey talk to you make you answer me dambala baby
Come take your ngwo ngwo baby
I dey watch you
So make you dey gogololo baby
Carry your ngwo ngwo baby
Make we go lolo
Carry your ngwo ngwo baby
Oh no
Faites-vous prendre votre temps o
Tu veux me tromper
Pas dey perdre mon temps o
Je regarde tes yeux o
Tu veux me jouer pour un imbécile
Pas dey perdre mon temps o
Seul Dieu peut juger
Tu veux me tromper
Tu veux jouer avec mon coeur
Tu ne me vois pas finir
Seul Dieu peut juger o
Tu veux me tromper
Tu veux me briser le coeur
Vous dey polongo
Je te parle, tu me réponds dambala bébé
Viens emmener ton ngwo ngwo bébé
Je te regarde
Alors fais toi dey gogololo bébé
Portez votre ngwo ngwo bébé
Bébé kolololo
Portez votre ngwo ngwo
Je suis qu'ils prennent mon temps o
Na ta faute bébé
Tous les jours, un combat o
Non, dis que je suis la banque o
Mais tu ne veux pas voir la raison
Tu n'attends pas de me faire atterrir
Oh non non
Na seul Dieu peut juger
Que je ne veux pas te tromper
Je ne veux pas te briser le coeur
Tu ne me vois pas finir
Seul Dieu peut juger o
Tu veux me décider
Tu veux me briser le coeur
Vous dey polongo
Je te parle, tu me réponds dambala bébé
Viens emmener ton ngwo ngwo bébé
Je te regarde
Alors fais toi dey gogololo bébé
Portez votre ngwo ngwo bébé
Bébé kolololo
Portez votre ngwo ngwo
Loin de moi, loin de moi
Je ne vais pas faire oublier ce que tu m'as fait
Comme John Cena
Vous sirotez mon argent comme maltina
Oh non non
Na seul Dieu peut juger
Que je ne veux pas te tromper
Je ne veux pas te briser le coeur
Tu ne me vois pas finir
Seul Dieu peut juger o
Tu veux me décider
Tu veux me briser le coeur
Vous dey polongo
Je te parle, tu me réponds dambala bébé
Viens emmener ton ngwo ngwo bébé
Je te regarde
Alors fais toi dey gogololo bébé
Portez votre ngwo ngwo bébé
Fais-nous aller lolo
Portez votre ngwo ngwo bébé
Oh non