MENU (7)

Burna Boy - Question תרגום לעברית (מילים)

feat. Don Jazzy | [Intro]
Oh dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again

Burna Boy - Question (מילים)

feat. Don Jazzy | [Intro]
Oh dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It's Don Jazzy again
It's Don Jazzy ah Don Jazzy

[Verse 1]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya kuro nbe no, Paso o n play be e mo
E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up

[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

[Chorus]
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer, answer, answer

[Verse 2]
Boss like boss like we dey do

There causing casala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take beef with you
Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ki won so o

[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

[Chorus]
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer, answer, answer (Hmm hmm)
(I hear say you no get?) Question, but dem no get answer (Where your baby o?)
Question, but dem no get answer (When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

[Outro]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup

Burna Boy - Question תרגום לעברית (מילים)

[הקדמה]

ללא שם: הו dem dey להתקשר לי o
תתקשר אלי
דון ג'אז שוב
זה שוב ג'אז
זה דון ג'אז'י אה דון ג'אזי

[פסוק 1]
רק עבור הרשומה, רק עבור הרשומה
אם dem כמו לעשות dem לקצוץ את כל העגבניות, dem לא הולך קטשופ
Oya kuro nbe לא, paso o n לשחק להיות e mo
E ללכת לך סוג אחד, Magbe כיף דואר אחד OMO כדי בלגן

[מראש מקהלה]
כל מה שאתה רוצה לי שזה יהיה החלק שלך

אדם רע לא עובד dey o, האדם לא להיות אלוהים o
לעשות dem dey לדבר, כפי שאנו dey לעוף כמו מסוק
Na על ידי החסד של אלוהים ואסא אללה אנחנו dey להעביר אה

[מקהלה]
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה, תשובה, תשובה

[פסוק 2]
הבוס כמו הבוס כמו שאנחנו dey לעשות
יש גרימת Casala כאשר אנו dey לזוז
אני רואה אור ירוק כשאני מסתכל עליך

כי אני עלול לקחת איתך בשר בקר
Na שלי cassava youy אתה מראה dey
להיות כמו לומר שאני יודע לראות רטוב אתה עושה
לראות מתי אנחנו הולכים Kerewa כמו גן החיות של Zule?
Nkan כדי וו זכה Ni קי זון אז o

[מראש מקהלה]
כל מה שאתה רוצה לי שזה יהיה החלק שלך
אדם רע לא עובד dey o, האדם לא להיות אלוהים o
לעשות dem dey לדבר, כפי שאנו dey לעוף כמו מסוק
Na על ידי החסד של אלוהים ואסא אללה אנחנו dey להעביר אה

[מקהלה]
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה

שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה, תשובה, תשובה (הממ הממ)
(אני שומע אומר שאתה לא מקבל?) שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה (שם התינוק שלך o?)
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה (כאשר אתה הולך לנצח grammy?)
שאלה, אבל dem לא לקבל תשובה, תשובה, תשובה

[OUTRO]
רק עבור הרשומה, רק עבור הרשומה
אם dem כמו לעשות dem לקצוץ את כל העגבניות, dem לא הולך קטשופ