feat. Don Jazzy | [Intro]
Oh dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
feat. Don Jazzy | [Intro]
Oh dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It's Don Jazzy again
It's Don Jazzy ah Don Jazzy
[Verse 1]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya kuro nbe no, Paso o n play be e mo
E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up
[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah
[Chorus]
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer, answer, answer
[Verse 2]
Boss like boss like we dey do
There causing casala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take beef with you
Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ki won so o
[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah
[Chorus]
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer, answer, answer (Hmm hmm)
(I hear say you no get?) Question, but dem no get answer (Where your baby o?)
Question, but dem no get answer (When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer
[Outro]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
[Intro]
Oh dem dey appelez-moi o
Appelle-moi
Don Jazzy à nouveau
C'est à nouveau Don Jazzy
C'est Don Jazzy Ah Don Jazzy
[Verset 1]
Juste pour le record, juste pour le record
Si therme comme faire tomber Dem hacher toute la tomate, dem sans ketchup
Oya kuro nbe non, paso o n joue être e mo
E allez-vous un genre, Magbé Fun e une fois Omo à Ba gâcher
[Pré-chorus]
Tout ce que vous voulez que ce soit votre portion
Mauvais homme pas de dey travail o, homme non être dieu o
Faire de Dem Dyy Talk am, comme nous, dey voler comme hélicoptère
Na par la grâce de Dieu et insha Allah, nous, dey, bouge ah
[Refrain]
Question, mais dem de réponse
Question, mais dem de réponse
Question, mais dem de réponse
Question, mais dem de réponse, réponse, réponse
[Verset 2]
Patron comme patron comme nous dey faire
Là causant Casala quand nous allons bouger
Je vois la lumière verte quand je te regarde
Parce que je pourrais prendre du boeuf avec toi
Na mon manioc wey tu es dey regarder
E être comme dire que je sais voir Wettin tu fais
Voir quand on va Kerewa comme Zule Zoo?
Nkan à Wu a remporté Ni Ki a gagné tellement o o
[Pré-chorus]
Tout ce que vous voulez que ce soit votre portion
Mauvais homme pas de dey travail o, homme non être dieu o
Faire de Dem Dyy Talk am, comme nous, dey voler comme hélicoptère
Na par la grâce de Dieu et insha Allah, nous, dey, bouge ah
[Refrain]
Question, mais dem de réponse
Question, mais dem de réponse
Question, mais dem de réponse
Question, mais Dem NO Obtention de réponse, réponse, réponse (hmm hmm)
(J'entends dire que vous n'avez pas de question?) Question, mais dem sans réponse (où votre bébé O?)
Question, mais dem sans avoir de réponse (quand tu vas gagner Grammy?)
Question, mais dem de réponse, réponse, réponse
[Outrou]
Juste pour le record, juste pour le record
Si therme comme faire tomber Dem hacher toute la tomate, dem sans ketchup