MENU

Father 「Lyrics」 - Medikal ft. Davido

Eiih eih
Ab sn
Oboyo
Swerg



TOP 1 Ghana


Father 「Lyrics」 - Medikal ft. Davido

Eiih eih
Ab sn
Oboyo
Swerg
Medikal, You dey feel am
Edin no mo nim mo bo MDK
Esy kesy oo
AMG Baby
Dont worry
Beyond Control
Aah ahh

[Chorus: Medikal]
Ebi today you dey see me
like zombie but nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Bend your leg like yea mokobi
give me your blessings father
I dey wait for your blessing father




I dey wait for your prophecy
Give me life give me more money
More life to my enemies to my enemies
Afe wei me p Bughatti
Me wia magye Ferrari
Menhu ne menka mpo
Menhu ne menka mpo
Father father Father father Father father
te mesu fr X2
Ooh aa
Ooh aa X 4
Only Jah wey dey bless me make I dey go Higher
Ooh aa X5

[1st Verse: Medikal]
I dey kai Pokuase na ma damo me te mpa ase
hw mabr mu w Santasi
Mugyae me mentwa me nan ase
Now anything I do dem go talk ooh
If I want to post dem go talk ooh




Even when I want to tweet
Dem go talk ooh
make go no comot ooh

[Davido: 2nd Verse]
I go hustle by any means
Fire burn the enemies pray for prosperity
Oooh oohh
All the bad man wey wan corner me
Dem go dey Onami dem wanna be like me
Dem wanna get to the bad like me
As you see big man dey walka
No dey hate am oo
ask for favour
If you see fine girl dey walka pass
No dey hate am oo
Cause you no fi play am

[Chorus: Medikal]
Ebi today you dey see me




like zombie but nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Bend your leg like yea mokobi
give me your blessings father
I dey wait for your blessing father
I dey wait for your prophecy
Give me life give me more money
More life to my enemies to my enemies
Afe wei me p Bughatti
Me wia magye Ferrari
Menhu ne menka mpo
Menhu ne menka mpo
Father father Father father Father father
te mesu fr X2



More by SANDERLEI

TRENDS - SONG LYRICS
Radar by Sanderlei
Everything in the musical world / Tudo que rola no mundo musical / ทุกอย่างในโลกดนตรี / Все в музыкальном мире / 音楽界のすべて.