The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye gbon gan
Nkan ti mori
Olun mi o so tan
The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye gbon gan
Nkan ti mori
Olun mi o so tan
(Woro si woro)
[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)
[Verse 1]
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Then come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one
[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
[Chorus]
(Woro si woro)
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
[Verse 2]
Woihh
Them ah talk what they can't prove
What them can't prove
Cos them want to taste out my food
Gave you my food
Then you talk say I chance you
Try to pick a picker man up
God pass you
Feels like I'm coming from my angle
Where your vibe at
Come fuck up the cycle
Come in circle
Ain't no telling what I might do
While you make me
Make me beg that paper man slide through
[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
[Chorus]
(Woro,woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)
[Outro]
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Them come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one
เพลงที่ทำให้ฉันรู้สึกว่าฉันเป็นจอร์แดน
ตอนนี้ผมเข้าใจว่าทำไมพวกเขาพูดกัน aiye gbon
Nkan ทิโมริ
Olun mi o น้ำตาลเพื่อให้
(Woro si Woro)
[Chorus]
เพลงที่ทำให้ฉันรู้สึกว่าฉันเป็นจอร์แดน
(Woro si Woro)
(Koro ki koro)
ตอนนี้ผมเข้าใจว่าทำไมพวกเขาพูดกัน aiye gbon
(O เด็กชายอีมากมายให้ใจของฉันคุณไป jisoro)
Nkan ทิโมริ
Oloun mi o เพื่อให้ผิวเป็นสีแทน
หลายคนฟังจำนวนมาก
น้ำศักดิ์สิทธิ์ pon หัวและเท้าของเรา
(เจน ri OWO Loke)
[Verse 1]
Gongo Aso
Aye GBO
อย่า gock บน
จากนั้นมา dey ข้อสงสัยน
ดังนั้นสิ่งที่เป็นศัพท์แสง
มันเป็นความบ้าหนึ่ง
ม้วนดังหนึ่ง
บันทึกเสียงอัลบั้มของฉัน
ไม่ได้อยู่ที่ใคร
แต่ฉันมี
และฉันได้รับการทำงาน
ไม่ไปทำเช่นบอกว่าผมไม่สมควรได้รับน
คุณกลัวฉัน SEF
ฉันไม่กลัวไม่มีใคร
[Pre-Chorus]
เพราะจังหวะที่อีมากมาย Gani
โปรดให้ฉันเงินมากมาย
กันมากมายปากว่าตาขยิบ
เวย์ dey pretendi กันพรรณี
ขอเพียงพบพวกเขาสำหรับฉัน
พวกเขาอาเหมือนกับพรรณีมารกัน
ผมเห็นพวกเขา Dey
วอน PO สอง
แต่ EMI kilokanmi
ฉันไปจะเป็นสิ่งที่ฉันจะสามารถ
Oluwaburna แม่ Pami
[Chorus]
(Woro si Woro)
เพลงที่ทำให้ฉันรู้สึกเหมือน B จอร์แดน
(Woro si Woro)
(Koro ki koro)
ตอนนี้ผมเข้าใจว่าทำไมพวกเขาพูดกัน aiye gbon
(O เด็กชายอีมากมายให้ใจของฉันคุณไป jisoro)
Nkan ทิโมริ
Oloun mi o เพื่อให้ผิวเป็นสีแทน
หลายคนฟังจำนวนมาก
น้ำศักดิ์สิทธิ์ pon หัวและเท้าของเรา
ทุกคนลองฉัน
พวกเขาไป Gboro si gboro
เพลงที่ทำให้ฉันรู้สึกเหมือน B จอร์แดน
(Woro si Woro)
(Koro ki koro)
ตอนนี้ผมเข้าใจว่าทำไมพวกเขาพูดกัน aiye gbon
(O เด็กชายอีมากมายให้ใจของฉันคุณไป jisoro)
Nkan ทิโมริ
Oloun mi o เพื่อให้ผิวเป็นสีแทน
หลายคนฟังจำนวนมาก
น้ำศักดิ์สิทธิ์ pon หัวและเท้าของเรา
[Verse 2]
Woihh
พวกเขาอาพูดคุยสิ่งที่พวกเขาไม่สามารถพิสูจน์ได้
สิ่งที่พวกเขาไม่สามารถพิสูจน์ได้
Cos พวกเขาต้องการที่จะได้ลิ้มรสอาหารของฉันออก
ให้คุณอาหารของฉัน
แล้วคุณจะพูดคุยบอกว่าผมมีโอกาสคุณ
พยายามที่จะเลือกตัวเลือกคนขึ้น
พระเจ้าผ่านคุณ
รู้สึกเหมือนฉันมาจากมุมมองของฉัน
ที่ไหนกลิ่นอายของคุณได้ที่
มามีเพศสัมพันธ์ขึ้นวงจร
มาในวงกลม
ไม่ได้บอกว่าไม่มีสิ่งที่ฉันอาจจะทำ
ในขณะที่คุณทำให้ฉัน
ทำให้ฉันขอที่สไลด์คนผ่านกระดาษ
[Pre-Chorus]
เพราะจังหวะที่อีมากมาย Gani
โปรดให้ฉันเงินมากมาย
กันมากมายปากว่าตาขยิบ
เวย์กระชากหลอกพรรณีกัน
ขอเพียงพบพวกเขาสำหรับฉัน
พวกเขาอาเหมือนกับพรรณีมารกัน
ผมเห็นพวกเขา Dey
วอน PO สอง
แต่ EMI kilokanmi
ฉันไปจะเป็นสิ่งที่ฉันจะสามารถ
Oluwaburna แม่ Pami
[Chorus]
(Woro, Woro)
เพลงที่ทำให้ฉันรู้สึกว่าฉันเป็นจอร์แดน
(Woro si Woro)
(Koro ki koro)
ตอนนี้ผมเข้าใจว่าทำไมพวกเขาพูดกัน aiye gbon
(O เด็กชายอีมากมายให้ใจของฉันคุณไป jisoro)
Nkan ทิโมริ
Oloun mi o เพื่อให้ผิวเป็นสีแทน
หลายคนฟังจำนวนมาก
น้ำศักดิ์สิทธิ์ pon หัวและเท้าของเรา
ทุกคนลองฉัน
พวกเขาไป Gboro si gboro
เพลงที่ทำให้ฉันรู้สึกเหมือน B จอร์แดน
(Woro si Woro)
(Koro ki koro)
ตอนนี้ผมเข้าใจว่าทำไมพวกเขาพูดกัน aiye gbon
(O เด็กชายอีมากมายให้ใจของฉันคุณไป jisoro)
Nkan ทิโมริ
Oloun mi o เพื่อให้ผิวเป็นสีแทน
หลายคนฟังจำนวนมาก
น้ำศักดิ์สิทธิ์ pon หัวและเท้าของเรา
(เจน ri OWO Loke)
[Outro]
Gongo Aso
Aye GBO
อย่า gock บน
พวกเขามา dey ข้อสงสัยน
ดังนั้นสิ่งที่เป็นศัพท์แสง
มันเป็นความบ้าหนึ่ง
ม้วนดังหนึ่ง
บันทึกเสียงอัลบั้มของฉัน
ไม่ได้อยู่ที่ใคร
แต่ฉันมี
และฉันได้รับการทำงาน
ไม่ไปทำเช่นบอกว่าผมไม่สมควรได้รับน
คุณกลัวฉัน SEF
ฉันไม่กลัวไม่มีใคร