Lai-lai, lai-lai, I no fit vex for you
Lai-lai, lai-lai, I no fit vex for you
Lai-lai, lai-lai, I no fit vex for you (It's Leriq, call the paramedic)

[Chorus]
Life e no eazy my brother
You dey find your own
Me I dey find my own
If I dey keep my distance
Dey Abuja, make I Dey Lagos oh
I wanna hear better news about you and smile and it dey ginger my soul
I dey see your struggle, I no fit vex for you

[Verse 1]
My people just dey try to find any way
Grinding, just to stay alive every day
To survive, have to go outside in the rain
I get high just to minimize all the pain
Who am I to be criticizing the way
You live your life, on how you decide to get paid?
Anytime when they try to slide in my lane
El shaddai, always dey behind me, Amen
How I wish I knew all these things back in the days
Maybe many things for never happen to me
It's always love from me anytime to ba de
Look wetin you got to do my guy
[Pre-Chorus]
Cause I no fit vex
No fit vex
And I no fit vex, for you
Omo I no fit vex
No fit vex
And I no fit vex, for you
[Chorus]
Life e no eazy my brother
You dey find your own
Me I dey find my own
If I dey keep my distance
Dey Abuja, make I Dey Lagos oh
I wanna hear better news about you and smile and it dey ginger my soul
I dey see your struggle, I no fit vex for you
[Verse 2]
Gbo se rin mi, yeah
Mo ni gbo se rin mi, yeah
Think say it easy, yeah
Because you dey see me, yeah
If you no follow me go tell me how you go know
If you no know me you go think say I dey Kolo
Me sef I fit no dey gbadun the way you dey move
No mean say make you no do what you get to do
[Pre-Chorus]
Cause I no fit vex
No fit vex
And I no fit vex, for you
Omo I no fit vex
No fit vex
And I no fit vex, for you
[Chorus]
Life e no eazy my brother
You dey find your own
Me I dey find my own
If I dey keep my distance
Dey Abuja, make I Dey Lagos oh
I wanna hear better news about you and smile and it dey ginger my soul
I dey see your struggle, I no fit vex for you
Life e no eazy my brother
You dey find your own
Me I dey find my own
If I dey keep my distance
Dey Abuja, make I Dey Lagos oh
I wanna hear better news about you and smile and it dey ginger my soul
I dey see your struggle, I no fit vex for you
[Outro]
Lai-lai, lai-lai, I no fit vex for you
Lai-lai, lai-lai, I no fit vex for you
Lai-lai, lai-lai, I no fit vex for you
Lai-lai, lai-lai, I no fit vex for you
Lai-lai, lai-lai, ik niet fit ergeren voor u
Lai-lai, lai-lai, ik niet fit ergeren voor u
Lai-lai, lai-lai, ik niet fit erger voor u (Het is Leriq, bel dan de paramedicus)
Lai-lai, lai-lai, ik niet fit ergeren voor u
[Refrein]
Life e geen Eazy mijn broer
U dey uw eigen vinden
Me ik dey mijn eigen vinden
Als ik dey houd mijn afstand
Dey Abuja, maak ik Dey Lagos oh
Ik wil horen beter nieuws over jou en glimlach en het dey gember mijn ziel
Ik dey zie jullie strijd, ik niet fit ergeren voor u

[Vers 1]
Mijn mensen gewoon dey probeert een weg te vinden
Slijpen, alleen maar om in leven te blijven elke dag
Om te overleven, moeten naar buiten te gaan in de regen
I get high alleen maar om alle pijn te minimaliseren
Wie ben ik om zijn kritiek op de manier
Je leeft je leven, over hoe je besluit om betaald te krijgen?
Anytime wanneer ze proberen te glijden in mijn baan
El Shaddai, altijd dey achter mij, Amen
Hoe ik wou dat ik wist al deze dingen terug in de dagen
Misschien veel dingen voor mij nooit overkomen
Het is altijd de liefde van me altijd naar ba de
Kijk wetin heb je aan mijn man te doen
[Pre refrein]
Want ik niet fit vex
Past niet vex
En ik niet fit erger, voor jou
Omo ik niet fit vex
Past niet vex
En ik niet fit erger, voor jou
[Refrein]
Life e geen Eazy mijn broer
U dey uw eigen vinden
Me ik dey mijn eigen vinden
Als ik dey houd mijn afstand
Dey Abuja, maak ik Dey Lagos oh
Ik wil horen beter nieuws over jou en glimlach en het dey gember mijn ziel
Ik dey zie jullie strijd, ik niet fit ergeren voor u
[Verse 2]
Gbo se rin mi, ja
Mo ni GBO se rin mi, ja
Denk zeggen dat het gemakkelijk, ja
Omdat je me dey zien, ja
Als u geen follow-me gaan vertellen me hoe ga je weet
Als u niet weet dat ik je ga denk ik zeg dey Kolo
Me Sef ik fit geen dey gbadun de manier waarop je dey move
Geen geringe zeg maak je niet doet wat je krijgt te doen