MENU

FEM - Davido 「Şarkı Sözleri」 - Türkçe Çeviri

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah


FEM - Davido 「Şarkı Sözleri」

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me


Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you

[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight


When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for you
Para, para, para
Para for you

[Outro]
Napji killing dis one


FEM - Davido 「Şarkı Sözleri」 - Türkçe Çeviri


Napji dis birini öldürme
baddest
Para, ahah

[Ayet 1]
Çok fazla dey konuşmak istemiyorum gibi E'ye de


Küçük konuşma kimin konuşmak dey konuşmak istemiyorum
Dişi (Baddest)
Eğer dey çok fazla yapmıyoruz Oboy
Küçük konuşma kimin konuşmak dey görünüm yok
(Di en kötü Ah) Fem
Kişi wey Yazık bulmak Dey
hayır Omo bana Mini Minnacık vermek Dey
Sadece ara, sen 30BG biliyor wan
Sen 30BG görünce 30BG biliyorum gitmek
(Ah Ah ah)
Sen dey Yazık bulmak Wey
odogwu partiye gibi biz demek söyle
Sadece ara, sen 30BG biliyor wan
Sen 30BG görünce 30BG biliyorum gitmek

[Ön koro]
ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
beni aramasını una söyle am yapın
ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah

[Koro]
Onları dey para, para, para com Neden?
Benim için Para
Neden herkes com dey para, para, para?
Benim için Para


Onları dey para, para, para com Neden?
Benim için Para
Na neden 30BG para, para, paragraf gitmek wе
Onları sizin için paragraf gitmek

[Verse 2]
thе önce, konuyla öncesi ciddi olsun
Bütün mesele tehlikeli gelmeden önce
Emin çok fazla deme yapmak gerekir
Çok fazla dersem Çünkü senden de çalıştırmak için uygun
Ben dey para gan wey fanlar olsun seh Görüyorsunuz
Beni kendi G seh bkz G-Wagon geçmesi
Benim zenci, trendleri belirleyen, hiçbir Heyecan, yıldız
Erkekleri elde, hiç dey erkek toplamak
Hayatımı yaşamak Dey, adam dey dönüş görüşte ateş etmek duyuyorum
Beni onlara hayat vermek Dey na say edilecek zaman
Onları, onları akla vermek onları zihin vermek Dey kim olduğunu söyle gidip
görüşte çekimi için hayatımı, adam dey dönüş am Canlı
Beni onlara hayat vermek Dey na say edilecek zaman
Onları, onları akla vermek onları zihin vermek Dey kim olduğunu söyle gidip

[Ön koro]
ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
beni aramasını una söyle am yapın
ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah



[Koro]
Onları dey para, para, para com Neden?
Benim için Para
Neden herkes com dey para, para, para?
sizin için Para
Para, para, para
sizin için Para

[Çıkış]
Napji dis birini öldürme