MENU

FEM - Davido 「Lirik Lagu」 - Terjemahan bahasa indonesia

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah


FEM - Davido 「Lirik Lagu」

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me


Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you

[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight


When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for you
Para, para, para
Para for you

[Outro]
Napji killing dis one


FEM - Davido 「Lirik Lagu」 - Terjemahan bahasa indonesia


Napji menewaskan satu dis
baddest
Para, ahah

[Verse 1]
E menjadi seperti Anda tidak bicara dey terlalu banyak


-basi anda tidak bicara dey yang bicara
Fem (Baddest)
Oboy anda tidak dey melakukan terlalu banyak
-basi anda tidak dey tampilan yang bicara
Fem (Ah di baddest)
Orang wey Dey menemukan pitty
Omo ada Dey memberi saya Bitty itty
Panggil saja saya, Anda wan tahu 30BG
Anda pergi tahu 30BG ketika Anda melihat 30BG
(Eh eh eh)
Anda Wey dey menemukan pitty
Katakan odogwu mengatakan kita seperti ke pesta
Panggil saja saya, Anda wan tahu 30BG
Anda pergi tahu 30BG ketika Anda melihat 30BG

[Pre-Paduan Suara]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Membuat una kirim pagi untuk memanggil saya
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Paduan suara]
Mengapa mereka com dey para, para, para?
Para bagi saya
Mengapa semua orang com dey para, para, para?
Para bagi saya


Mengapa mereka com dey para, para, para?
Para bagi saya
Na mengapa 30BG wе pergi para, para, para
Mereka pergi para untuk Anda

[Ayat 2]
Sebelum thе, sebelum masalah serius
Sebelum seluruh materi mendapat berbahaya
Anda perlu memastikan Anda tidak mengatakan terlalu banyak
Penyebab jika Anda mengatakan yang terlalu banyak, saya cocok untuk menjalankan pada Anda
Anda lihat seh saya mendapatkan penggemar wey dey para gan
Anda lihat seh G saya sendiri melewati G-Wagon
nigga saya, saya menetapkan tren, tidak ada Twitter, bintang
Saya mendapatkan laki-laki, saya tidak dey mengumpulkan anak laki-laki
Aku Dey hidup saya, pria dey gilirannya saya untuk menembak pada penglihatan
Ketika akan mengatakan na saya Dey memberikan kehidupan mereka
Mereka pergi memberitahu saya yang Dey memberi mereka keberatan, memberikan pikiran mereka
Menjalani hidup, manusia dey gilirannya pagi untuk menembak pada penglihatan
Ketika akan mengatakan na saya Dey memberikan kehidupan mereka
Mereka pergi memberitahu saya yang Dey memberi mereka keberatan, memberikan pikiran mereka

[Pre-Paduan Suara]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Membuat una kirim pagi untuk memanggil saya
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh



[Paduan suara]
Mengapa mereka com dey para, para, para?
Para bagi saya
Mengapa semua orang com dey para, para, para?
Para bagi Anda
Para, para, para
Para bagi Anda

[Outro]
Napji menewaskan satu dis