MENU

FEM - Davido 「LETRA」 - Tradução em Português

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah


FEM - Davido 「LETRA」

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me


Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you

[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight


When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for you
Para, para, para
Para for you

[Outro]
Napji killing dis one


FEM - Davido 「LETRA」 - Tradução em Português


Napji matando dis um
baddest
Pará, ahah

[Verso 1]
E ser como você não dey falar demais


Conversa fiada você não conversa dey que falam
Fem (Baddest)
Oboy você não dey fazer muito
Conversa fiada você não olhar dey que falam
Fem (Ah di pior)
Pessoa wey dey encontrar o pitty
Omo não dey me dar Bitty
Apenas me ligue, você wan saber 30BG
Você vai saber 30BG quando você vê 30BG
(Uh uh Uh)
Você Wey dey encontrar o pitty
Diga odogwu dizer que gosta de festa
Apenas me ligue, você wan saber 30BG
Você vai saber 30BG quando você vê 30BG

[Pré refrão]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Faça tell am una para me chamar
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Refrão]
Por que eles COM para Dey, Para, Pará?
Pará para mim
Por que todo mundo com dey para, para, para?
Pará para mim


Por que eles COM para Dey, Para, Pará?
Pará para mim
Na porque 30BG wе ir para, para, para
-Los ir para para você

[Verso 2]
Antes thе, antes de o assunto a sério
Antes de toda a questão fica perigoso
Você precisa ter certeza de que você não dizer muito
Porque se você falar muito, eu me encaixo para correr para cima de você
Você vê seh I receber os fãs wey dey para gan
Você vê seh meu próprio G passar G-Wagon
Meu mano, eu definir tendências, não Twitter, estrela
Recebo homens, eu não dey reunir meninos
Eu dey viver a minha vida, por sua vez, o homem dey estou a atirar à vista
Quando se diz na me dey dar-lhes vida
-Los ir me dizer quem dey dar-lhes importa, dar-lhes a mente
Viver a minha vida, o homem dey sua vez am para atirar à vista
Quando se diz na me dey dar-lhes vida
-Los ir me dizer quem dey dar-lhes importa, dar-lhes a mente

[Pré refrão]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Faça tell am una para me chamar
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh



[Refrão]
Por que eles COM para Dey, Para, Pará?
Pará para mim
Por que todo mundo com dey para, para, para?
Pará para você
Pará, Para, Pará
Pará para você

[Outro]
Napji matando dis um