Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah
Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah
[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you
[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for you
Para, para, para
Para for you
[Outro]
Napji killing dis one
NapjiはDIS 1を殺します
悪党
パラ、AHAH
[詩1]
あなたはあまりデイ話をドンのようなEが可能
あなたは誰の話デイ話をドン世間話
FEM(Baddestの)
Oboyあなたはあまりにも多くを行うデイドン
世間話をあなたは誰の話デイを見てドン
FEM(AHジ悪党)
人物Weyのはピティーを見つけるDEY
デイギブ私ittyちっちゃななしオモ
ちょうど私を呼んで、あなたは30BGを知っているワン
あなたが30BGを見たとき30BGを知って行きます
(UH UHええと)
あなたはデイピティーを見つけるWEY
odogwuたちはパーティーに好きと言う知らせます
ちょうど私を呼んで、あなたは30BGを知っているワン
あなたが30BGを見たとき30BGを知って行きます
[プリコーラス]
ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと
私に電話するウナのtell午前を作ります
ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと
[コーラス]
なぜ彼らコムデイパラ、パラ、パラ?
私のためにパラ
なぜ皆コムデイパラ、パラ、パラ?
私のためにパラ
なぜ彼らコムデイパラ、パラ、パラ?
私のためにパラ
Naがなぜ30BGは、パラ、パラ、パラ行くwе
彼らはあなたのためにパラを行きます
[詩2]
thе前に、問題の前に深刻な取得
全体の問題は、危険を取得する前に
あなたはあまり言っていないことを確認する必要があります
原因あなたはあまり言えば、私はあなたの上に実行するようにフィット
私はWeyのデイパラのGaNのファンを取得SEHかを確認します
あなたは自分のG SEH参照G-ワゴンを渡します
私のダチ、私はトレンドを設定し、ノーツイッター、星
私は男性を取得し、私はデイ男の子を収集しません
私は私の人生を生きるデイ、男のデイターンは、視力の撮影にしています
naを言うことがときに私は彼らに命を与えるDEY
彼らは彼らの心を与え、誰が彼らの心を与えるDEYを教えて行きます
光景の撮影に私の人生、男デイターン午前ライブ
naを言うことがときに私は彼らに命を与えるDEY
彼らは彼らの心を与え、誰が彼らの心を与えるDEYを教えて行きます
[プリコーラス]
ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと
私に電話するウナのtell午前を作ります
ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと、ええと
[コーラス]
なぜ彼らコムデイパラ、パラ、パラ?
私のためにパラ
なぜ皆コムデイパラ、パラ、パラ?
あなたのためのパラ
パラ、パラ、パラ
あなたのためのパラ
[エンディング]
NapjiはDIS 1を殺します