MENU

FEM - Davido 「LETRA」 - Traducción al Español

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah


FEM - Davido 「LETRA」

Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me


Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you

[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight


When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for you
Para, para, para
Para for you

[Outro]
Napji killing dis one


FEM - Davido 「LETRA」 - Traducción al Español


Napji matando a uno dis
más malo
Para, ahah

[Verso 1]
E sea como usted no habla demasiado Dey


La pequeña charla usted no habla Dey que hablan
Fem (Baddest)
Oboy usted no Dey hacer demasiado
La charla pequeña que don mirada Dey que hablan
Fem (Ah di más malo)
wey dey persona encontrar la pena
Omo no me Dey dar deshilvanado
Sólo llámame, que wan saber 30BG
Vas saber 30BG cuando vea 30BG
(UH uh uh)
Usted Wey Dey encontrar la pena
Dicen odogwu dicen nos gusta la fiesta
Sólo llámame, que wan saber 30BG
Vas saber 30BG cuando vea 30BG

[Pre coro]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Hacer Una mañana dile que me llame
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Coro]
¿Por qué ellos com párrafo Dey, párrafo, párrafo?
Para para mí
¿Por qué todo el mundo com Dey párrafo, párrafo, párrafo?
Para para mí


¿Por qué ellos com párrafo Dey, párrafo, párrafo?
Para para mí
Na por qué ir 30BG wе párrafo, párrafo, párrafo
Ir párrafo para usted

[Verso 2]
Antes de thе, antes de que el asunto tomar en serio
Antes de todo el asunto vuelve peligroso
Usted necesita asegurarse de que usted no dice demasiado
Porque si usted dice demasiado, preparados para circular arriba en usted
Ves SEH consigo aficionados wey dey del párrafo gan
Ves seh mi propio G pasar G-carro
Mi negro, que marcan tendencia, sin Twitter, estrella
Consigo a los hombres, sin Dey entendido chicos
Yo vivo mi vida dey, a su vez, el hombre Dey soy de disparar sin
Cuando se me dey decir na les doy la vida
Ir dime quién dey daría a ellos les importa, ellos dan cuenta
Vivir mi vida, el hombre a su vez Dey am a disparar sin previo aviso
Cuando se me dey decir na les doy la vida
Ir dime quién dey daría a ellos les importa, ellos dan cuenta

[Pre coro]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Hacer Una mañana dile que me llame
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh



[Coro]
¿Por qué ellos com párrafo Dey, párrafo, párrafo?
Para para mí
¿Por qué todo el mundo com Dey párrafo, párrafo, párrafo?
Para para usted
Para, para, párrafo
Para para usted

[Outro]
Napji matando a uno dis