MENU (2)

Woman - Simi 「Tekst」 - Polskie Tłumaczenie

Woman don suffer o
Lowo everybody
Suffer suffer for world, Amen
Enjoy for heaven


Woman - Simi 「Tekst」

Woman don suffer o
Lowo everybody
Suffer suffer for world, Amen
Enjoy for heaven
Man e no like woman
Woman no like woman
She no be like water
Water, e no get enemy
If woman never marry o
Then she no be woman
If woman never carry omo
She no be woman
If she no get man for side o


Dem go dey push woman aside o
And eventually o
Dem go suffer suffer woman

[Chorus]
I never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like woman
I never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman


Nobody be like woman

[Verse 2]
Na so so submission oh
Se we get assignment
Suffer suffer for world, Amen
Enjoy for heaven
But you no pay attention oh
To the intimidation she dey face
No be like water
Water, e no get enemy
If woman get confidence oh
Then she no be woman
Woman get money, won a l'asewo ni


She no be woman
If she no get man for side o
Dem go dey push woman aside o
And eventually o
Dem go suffer suffer woman

[Chorus]
I never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like woman
I never talk finish
I never talk finish


I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like woman

[Outro]
Amen Amen
Woman Woman Woman
Nobody be like woman
Amen Amen
Woman Woman Woman
Nobody be like woman


Woman - Simi 「Tekst」 - Polskie Tłumaczenie


Kobieta Don cierpią
Lowo wszystkich


Cierpiał na świat, amen
Ciesz się dla nieba
Człowiek nie jak kobieta
Kobieta nie jak kobieta
Ona nie ma jak woda
Woda, nie ma wroga
Jeśli kobieta nigdy się nie poślubi
Wtedy nie ma kobiety
Jeśli kobieta nigdy nie nosi OMO
Ona nie jest kobietą
Jeśli nie ma człowieka z boku o
Dem Go Dey Push Womight Backa O
I ostatecznie O.
Dem Go cierpią cierpią



[Chór]
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie mówię
Kobieta kobiety kobiety
Nikt nie jest jak kobieta
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie mówię
Kobieta kobiety kobiety
Nikt nie jest jak kobieta

[Werset 2]


Na tak więc zgłoszenie OH
SE Otrzymujemy przydział
Cierpiał na świat, amen
Ciesz się dla nieba
Ale nie zwracasz uwagi Och
Do zastraszania, na twarz
Nie bądź jak woda
Woda, nie ma wroga
Jeśli kobieta dostanie zaufanie, Och
Wtedy nie ma kobiety
Kobieta dostaje pieniądze, wygrał l'asewo ni
Ona nie jest kobietą
Jeśli nie ma człowieka z boku o
Dem Go Dey Push Womight Backa O


I ostatecznie O.
Dem Go cierpią cierpią

[Chór]
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie mówię
Kobieta kobiety kobiety
Nikt nie jest jak kobieta
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie rozmawiam
Nigdy nie mówię
Kobieta kobiety kobiety
Nikt nie jest jak kobieta



[Outro]
Men amen
Kobieta kobiety kobiety
Nikt nie jest jak kobieta
Men amen
Kobieta kobiety kobiety
Nikt nie jest jak kobieta