MENU (7)

Woman - Simi 「Versuri」 - Traducerea Românească

Woman don suffer o
Lowo everybody
Suffer suffer for world, Amen
Enjoy for heaven


Woman - Simi 「Versuri」

Woman don suffer o
Lowo everybody
Suffer suffer for world, Amen
Enjoy for heaven
Man e no like woman
Woman no like woman
She no be like water
Water, e no get enemy
If woman never marry o
Then she no be woman
If woman never carry omo
She no be woman
If she no get man for side o


Dem go dey push woman aside o
And eventually o
Dem go suffer suffer woman

[Chorus]
I never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like woman
I never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman


Nobody be like woman

[Verse 2]
Na so so submission oh
Se we get assignment
Suffer suffer for world, Amen
Enjoy for heaven
But you no pay attention oh
To the intimidation she dey face
No be like water
Water, e no get enemy
If woman get confidence oh
Then she no be woman
Woman get money, won a l'asewo ni


She no be woman
If she no get man for side o
Dem go dey push woman aside o
And eventually o
Dem go suffer suffer woman

[Chorus]
I never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like woman
I never talk finish
I never talk finish


I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like woman

[Outro]
Amen Amen
Woman Woman Woman
Nobody be like woman
Amen Amen
Woman Woman Woman
Nobody be like woman


Woman - Simi 「Versuri」 - Traducerea Românească


Femeia Don suferă O
Lowo toată lumea


Suferă suferă pentru lume, amen
Bucurați-vă de cer
Om nu ca femeia
Femeia nu-i ca o femeie
Nu este ca apa
Apă, nu obține inamic
Dacă femeia nu se căsătorește niciodată
Atunci ea nu este femeie
Dacă femeia nu transporta niciodată Omo
Ea nu este femeie
Dacă nu o face pe om pentru o parte
DEM Du-te dey femeie femeie deoparte o
Și în cele din urmă O.
Dem du-te suferă de femeie suferă



[Cor]
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Femeie femeie femeie.
Nimeni nu este ca o femeie
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Femeie femeie femeie.
Nimeni nu este ca o femeie

[Versetul 2]


Na Așa că supunerea Oh
Se obținem misiune
Suferă suferă pentru lume, amen
Bucurați-vă de cer
Dar nu vă acordați atenție Oh
La intimidarea ei dey
Nu fi ca apa
Apă, nu obține inamic
Dacă femeia primește încredere Oh
Atunci ea nu este femeie
Femeia obține bani, a câștigat un l'Asewo Ni
Ea nu este femeie
Dacă nu o face pe om pentru o parte
DEM Du-te dey femeie femeie deoparte o


Și în cele din urmă O.
Dem du-te suferă de femeie suferă

[Cor]
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Femeie femeie femeie.
Nimeni nu este ca o femeie
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Nu vorbesc niciodată
Femeie femeie femeie.
Nimeni nu este ca o femeie



[OUTRO]
Amumen.
Femeie femeie femeie.
Nimeni nu este ca o femeie
Amumen.
Femeie femeie femeie.
Nimeni nu este ca o femeie