MENU (C)

Fireboy DML & Asake - Bandana - 中文翻译 (歌词)

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

#letra #lyrics #FireboyDML #Asake #Bandana #sanderlei #TikTok #REMIX


Fireboy DML & Asake - Bandana (歌词)

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I’m never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly
[Chorus: Asake]


Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money



[Verse 2: Fireboy DML]
I’m never weak I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
Related Songs
Under the Influence
Chris Brown


Terminator
Asake
GOD DID
DJ Khaled
[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah


And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming


Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money


Fireboy DML & Asake - Bandana - 中文翻译 (歌词)


p(p,p,p)但低调,所有人都已经注意到
我不是在开玩笑,我所有的人都认识我
自06年以来,我一直在写这个故事
我不是OG,但是如果您问他们,他们知道我

[第1节:Fireboy DML]
我不吹树
音乐叫我
音乐选择了我
只知道这一点,知道和平


我很低,但我从不孤独
性感的女士们,慢慢地发牢骚
[合唱:Asake]
我看到的爱给了我肝脏
我是一个贫民窟的男孩,我是罪人
除了耶和华,别人害怕
我感谢主,我走了很远
Usain Bolt,对不起
向什叶派的家伙大喊
2 pac形状的头巾
午夜步行者,卡拉希卡
他们从未见过我来(乔·乔·乔·乔)
哦,来了(就是这样)
我叫一个“来了”(e是的,是的,是的o)


出国的尼日利亚男孩(他们出国了)
走国外(他们去国外)
奥希先生的钱

[第2节:Fireboy DML]
我永远不会虚弱,我从不停止
直到永恒,我着火了
我的遗产不会死
我的家人一生
他们在哪里?
他们是谁? (awon da?)
他们会发疯,会累
他们会说,他们会说
他们不知道自己应该做什么


相关歌曲
受其影响
克里斯·布朗
终结者
Asake
上帝做到了
DJ Khaled
[前合唱:Fireboy DML]
但是Lowkey,所有人都注意到了
我不是在开玩笑,我所有的人都认识我
自06年以来,我一直在写这个故事
我不是OG,但是如果您问他们,他们认识我(Gi Gi Giddem)

[合唱:Asake]


我看到的爱给了我肝脏
我是一个贫民窟的男孩,我是罪人
除了耶和华,别人害怕
我感谢主,我走了很远
Usain Bolt,对不起
向什叶派的家伙大喊
2 pac形状的头巾
午夜步行者,卡拉希卡
他们从未见过我来(乔·乔·乔·乔)
哦,来了(就是这样)
我正在携带一个来了”(e是的,是的,是的,o)
出国的尼日利亚男孩(他们出国了)
走国外(他们去国外)
奥希先生的钱


他们从未见过我来
见我来
我正在携带一个
尼日利亚男孩出国
谁去国外
奥希先生的钱