MENU (C)

Bandana - Fireboy DML 「Lied」 - Übersetzung und Songtexte

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

#letra #lyrics #FireboyDML #Asake #Bandana #sanderlei #TikTok #REMIX


Bandana - Fireboy DML 「Lied」

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I’m never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly
[Chorus: Asake]


Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money



[Verse 2: Fireboy DML]
I’m never weak I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
Related Songs
Under the Influence
Chris Brown


Terminator
Asake
GOD DID
DJ Khaled
[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah


And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming


Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money


Bandana - Fireboy DML 「Lied」 - Übersetzung und Songtexte


P (p, p, p) Aber Lowkey, alle wurden bemerkt
Ich scherze nicht, alle meine Jungs kennen mich
Seit '06 habe ich diese Geschichte geschrieben
Ich bin kein OG, aber wenn du sie fragst, kennen sie mich

[Vers 1: Fireboy DML]
Ich blase keine Bäume
Musik weckte mich
Musik wählte mich aus
Kenne das einfach und kenne Frieden


Ich bin Lowkey, aber ich bin nie einsam
Sexy Damen, kommen langsam von mir, langsam von mir
[Chor: ASAK]
Es war die Liebe, die ich sah, die mir Leber gab
Ich bin ein Ghetto -Junge, ich bin ein Sünder
Fürchte niemand außer Jehova
Und ich danke dem Herrn, ich gehe weit
Usain Bolt, es tut mir leid
Ruf zu den Jungs in Shitta
Bandana auf der Form eines 2 PAC
Mitternachtswanderer, Karashika
Sie haben mich nie kommen gesehen (Jo Jo Jo Jo Jo Jo)
Oh kommt (das ist es)
Ich nenne einen "kommt" (e yeah, e yeah yeah o)


Nigerianischer Junge, der ins Ausland ging (sie gingen ins Ausland)
Way Gehen Sie fremd (sie werden fremd)
Mr. Oshey Geld

[Vers 2: Fireboy DML]
Ich bin nie schwach, ich höre nie auf
Bis zur Ewigkeit bin ich in Flammen
Mein Erbe wird nicht sterben
Meine Familie ist fürs Leben
Wo sind sie?
Wer sind Sie? (Awon da?)
Sie werden verrückt, sie werden müde werden
Sie werden sagen, sie werden sagen
Sie wissen nicht, was sie sollen


Verwandte Songs
Unter dem Einfluss
Chris Brown
Terminator
ASAK
Gott tat es
DJ Khaled
[Pre Chorus: Fireboy DML]
Aber Lowkey, alle haben es bemerkt
Ich scherze nicht, alle meine Jungs kennen mich
Seit '06 habe ich diese Geschichte geschrieben
Ich bin kein OG, aber wenn du sie fragst, kennst sie mich (gi gi gigiddem)

[Chor: ASAK]


Es war die Liebe, die ich sah, die mir Leber gab
Ich bin ein Ghetto -Junge, ich bin ein Sünder
Fürchte niemand außer Jehova
Und ich danke dem Herrn, ich gehe weit
Usain Bolt, es tut mir leid
Ruf zu den Jungs in Shitta
Bandana auf der Form eines 2 PAC
Mitternachtswanderer, Karashika
Sie haben mich nie kommen gesehen (Jo Jo Jo Jo Jo Jo)
Oh kommt (das ist es)
Ich trage eines kommt “(e yeah, e yeah yeah o)
Nigerianischer Junge, der ins Ausland ging (sie gingen ins Ausland)
Way Gehen Sie fremd (sie werden fremd)
Mr. Oshey Geld


Sie haben mich nie kommen gesehen
Sehen Sie mich kommen
Ich trage eine kommt kommt
Nigerianischer Junge, der ins Ausland geht
Wer wurde fremd
Mr. Oshey Geld