MENU (X)

Rush - Ayra Starr 「LIRIK」 - Terjemahan Bahasa Melayu by Sanderlei

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk. Animals dey in human form
Padi man, nobody like work. But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us. If dem dey run, dem no fit catch up

by Sanderlei Silveira - 22/03/2023

#sanderlei #eurovision #2023 #lyrics #TikTok

Rush - Ayra Starr 「LIRIK」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk. Animals dey in human form
Padi man, nobody like work. But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us. If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me

Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Rush - Ayra Starr 「LIRIK」 - Terjemahan Bahasa Melayu by Sanderlei

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, PA
Gadis Sabi tidak suka bercakap terlalu banyak. Haiwan dalam bentuk manusia
Rakan lelaki, tidak ada yang suka bekerja. Tetapi anda mesti bersenang -senang jika anda mahu makan
Ia tidak berakhir, mereka mahu melawan kami. Sekiranya mereka berlari, mereka tidak dapat mengejar
Saya tidak membentuk bahawa saya terlalu benar
Jangan datang dalam bentuk mengatakan bahawa anda juga menyukai kami

[Pre-Chorus]
Saya tidak mempunyai masa untuk kebencian dan tenaga yang buruk
Mendapat fikiran saya dengan wang saya

Membuat anda menari seperti poco lee
Hijau stabil seperti brokoli
Stabil pada pengisar saya tidak mahu mendengar apa yang mereka mahu beritahu saya
Kudi adalah fantasi saya
Mereka mahu memeriksa sama ada keran saya tidak tergesa -gesa

[Korus]
Tetapi ia bergegas (ia bergegas)
Ia bergegas dengan baik, banyak (banyak)
Tuhan membuat ketuk saya, ia bergegas
Jenis wang yang kita sentuh, ya
Ia bergegas (ia bergegas)
Ia bergegas dengan baik, banyak (banyak)
Itu bukan gembar -gembur, semua orang menghancurkan

Tidak ada yang membosankan dengan kami (tidak ada yang membosankan dengan kami)

[Post-Chorus]
Pa-Pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, bapa-ayah
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Ayat 2]
Jofunmi Japata, saya akan ke Ghana (ya)
Anda tidak pernah menyentuh, anda membentuk kentang (ya)
Apa jenis wang yang tidak pernah kita lihat sebelumnya?
Sedikit lembu, membuatkan saya rasa saya yang satu
Oh, oh, oh, tidak boleh mengambil kek saya, oh

Anda tidak boleh mengira rahmat saya
Saya hanya di lorong saya, lorong saya

[Pre-Chorus]
Saya tidak mempunyai masa untuk kebencian dan tenaga yang buruk
Mendapat fikiran saya dengan wang saya
Membuat anda menari seperti poco lee
Hijau stabil seperti brokoli
Stabil pada pengisar saya tidak mahu mendengar apa yang mereka mahu beritahu saya
Kudi adalah fantasi saya
Mereka mahu memeriksa sama ada keran saya tidak tergesa -gesa

[Korus]
Tetapi ia bergegas (ia bergegas)

Ia bergegas dengan baik, banyak (banyak)
Tuhan membuat ketuk saya, ia bergegas
Jenis wang yang kita sentuh, ya
Ia bergegas (ia bergegas)
Ia bergegas dengan baik, banyak (banyak)
Itu bukan gembar -gembur, semua orang menghancurkan
Tidak ada yang membosankan dengan kami (tidak ada yang membosankan dengan kami)

[Lain]
Kerana ia bergegas
Ia bergegas dengan baik, ia banyak
Tuhan membuat ketuk saya, ia bergegas
Wang jenis yang kita sentuh
Dan ia bergegas

Ia bergegas dengan baik, ia banyak
Itu bukan gembar -gembur, semua orang menghancurkan
Tidak ada yang membosankan dengan kami (tidak ada yang membosankan dengan kami)
Ya, ya
Ya, ya
MMH, ahh