Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-Ta-Ri-PA, Ta-Ta-Ri. Ta-ta-ri-pa-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi dívka moc neradi mluví
Zvířata jsou v lidské podobě
Příteli, člověče, nikdo nemá rád práci
Ale pokud chcete jíst
Není po všem, chtějí nás bojovat
Pokud běží, nemohou ho dohnat
Nevytvářím, že jsem příliš spravedlivý
Nepřicházejte ve formě, že jste také jako my jako my
[Pre-Chorus]
Nemám čas na nenávist a špatnou energii
Mám na mysli moje peníze
Přimějte vás tančit jako Poco Lee
Stabilní zelená jako brokolice
Stabilní na mé grind a nechtěl jsem slyšet, co mi chtějí říct
Kudi je moje fantazie
Chtějí zkontrolovat, zda můj kohoutek není spěchán
[Refrén]
Ale spěchá (spěchá)
Spěchá to dobře, je to hodně (je to hodně)
Bůh dělá můj kohoutek, spěchá
Druh peněz, kterého se dotkneme, jo
Spěchá (spěchá)
Spěchá to dobře, je to hodně (je to hodně)
Není to humbuk, každý drtí
S námi není otupělé (s námi není tupětí)
[Post-chorus]
Pa-pa-ri
Ta-Ta-Ri-Pa, Fa-Pa-Ri (jo)
Ta-Ta-Ri-PA, otec otce
TA-RA-PA-PA-RI-PA
[Verš 2]
Jofunmi Japata, jdu do Ghany (jo)
Nikdy se nedotkneš, vytváříte brambory (jo)
Jaké peníze jsme nikdy předtím neviděli?
Krává kousek, přiměl mě, abych cítil, že jsem ten
Ach, oh, oh, nikdy mi nemůže vzít dort, oh
Nemůžeš spočítat moji milost
Jsem jen ve svém pruhu, v mém pruhu
[Pre-Chorus]
Nemám čas na nenávist a špatnou energii
Mám na mysli moje peníze
Přimějte vás tančit jako Poco Lee
Stabilní zelená jako brokolice
Stabilní na mé grind a nechtěl jsem slyšet, co mi chtějí říct
Kudi je moje fantazie
Chtějí zkontrolovat, zda můj kohoutek není spěchán
[Refrén]
Ale spěchá (spěchá)
Spěchá to dobře, je to hodně (je to hodně)
Bůh dělá můj kohoutek, spěchá
Druh peněz, kterého se dotkneme, jo
Spěchá (spěchá)
Spěchá to dobře, je to hodně (je to hodně)
Není to humbuk, každý drtí
S námi není otupělé (s námi není tupětí)
[Jiný]
Protože to spěchá
Spěchá to dobře, je to hodně
Bůh dělá můj kohoutek, spěchá
Ty laskavé peníze, které se dotkneme
A to se vrhá
Spěchá to dobře, je to hodně
Není to humbuk, každý drtí
S námi není otupělé (s námi není tupětí)
Jo, jo
Jo, jo
MMH, ahh