MENU (L) (2)

Rush - Ayra Starr 「Paroles」 - Traduction Française

Vibez! Ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Rush - Ayra Starr 「Paroles」

Vibez! Ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money

Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush

There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje

You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)

E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush

E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Rush - Ayra Starr 「Paroles」 - Traduction Française

Vibez ! Ta-ta-ri ! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri ! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
La fille Sabi n'aime pas trop parler
Les animaux sont sous forme humaine
Ami mec, personne n'aime le travail
Mais tu dois te bousculer si tu veux manger
C'est pas fini, ils veulent nous battre
S'ils courent, ils ne peuvent pas rattraper

Je ne forme pas que je suis trop juste
Ne venez pas sous la forme de dire que vous aussi nous aimez

[Pré-Refrain]
Je n'ai pas le temps pour la haine et la mauvaise énergie
J'ai l'esprit sur mon argent
Te faire danser comme Poco Lee
Vert constant comme le brocoli
Stable sur ma mouture ne voulant pas entendre ce qu'ils veulent me dire
Kudi est mon fantasme
Ils veulent vérifier si mon robinet n'est pas pressé

[Refrain]
Mais c'est pressé (c'est pressé)

Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Dieu fait mon robinet, il se précipite
Le genre d'argent que nous touchons, ouais
C'est pressé (c'est pressé)
Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Ce n'est pas du battage médiatique, tout le monde est écrasant
Il n'y a pas d'ennui avec nous (Il n'y a pas d'ennui avec nous)

[Post-Refrain]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (Ouais)
Ta-ta-ri-pa, père-père
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Couplet 2]
Jofunmi Japata, je vais au Ghana (Ouais)
Vous ne touchez jamais, vous formez des pommes de terre (Ouais)
Quel genre d'argent n'avons-nous jamais vu auparavant?
La vache a mordu, m'a fait sentir que je suis le seul
Oh, oh, oh, je ne peux jamais emporter mon gâteau, oh
Tu ne peux pas compter ma grâce
Je suis juste dans ma voie, ma voie

[Pré-Refrain]
Je n'ai pas le temps pour la haine et la mauvaise énergie
J'ai l'esprit sur mon argent
Te faire danser comme Poco Lee
Vert constant comme le brocoli

Stable sur ma mouture ne voulant pas entendre ce qu'ils veulent me dire
Kudi est mon fantasme
Ils veulent vérifier si mon robinet n'est pas pressé

[Refrain]
Mais c'est pressé (c'est pressé)
Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Dieu fait mon robinet, il se précipite
Le genre d'argent que nous touchons, ouais
C'est pressé (c'est pressé)
Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Ce n'est pas du battage médiatique, tout le monde est écrasant
Il n'y a pas d'ennui avec nous (Il n'y a pas d'ennui avec nous)

[Autre]
Parce que ça se précipite
Ça se précipite bien, c'est beaucoup
Dieu fait mon robinet, il se précipite
Le genre d'argent que nous touchons
Et ça se précipite
Ça se précipite bien, c'est beaucoup
Ce n'est pas du battage médiatique, tout le monde est écrasant
Il n'y a pas d'ennui avec nous (Il n'y a pas d'ennui avec nous)
Yeah Yeah
Yeah Yeah
Mmh, ahh