(Vibez) Another banger! Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put in my heart for lockdown, for lockdown, oh lockdown
Girl, you sweet like Fanta ooh, Fanta ooh
If I tell you, say, "I love you," no dey form yanga oh, oh yanga oh

No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah
You got me like, "woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah"
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah, mhmm
[Verse 1]
I see this fine girl for my party she wear yellow
Every other girl they dey do too much but this girl mellow
Naim I dey find situation I go use take tell am hello
Finally I find way to talk to the girl but she no wan follow
Who you come dey form for? (Mhmm)
Why you no wan' conform? (Mhmm)
Then I start to feel her brown bum, warm (Mhmm)
But she dey gimme small, small woah
I know say she sabi pass that one, one (Mhmm)
But she feeling insecure woah
Cause her friends go dey gum her like chewing gum (Mhmm)
Go dey gum her like chewing gum, woah, woah, ooh
[Chorus]
Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put in my heart for lockdown, for lockdown, oh lockdown
Girl, you sweet like Fanta ooh, Fanta ooh
If I tell you, say, "I love you," no dey form yanga oh, oh yanga oh
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah
You got me like, "woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah"
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah, mhmm
[Verse 2]
As I reach my house I say, "make a rest small" (Make a rest small)
As me I wake up na she dey my mind, oh-woah (Na she dey my mind, oh-woah)
Day one, day two-wo, I no fit focus (I no fit focus)
Na so me I call am, say make we link up (I say make we link up)
As I start to dey tell her how I feel, now my heart dey race
Baby girl if you leave me I no go love again
Because e get many girls wey put my heart for pain
Shebi you feel my pain? Yeah, yeah
[Chorus]
Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put in my heart for lockdown, for lockdown, oh lockdown
Girl, you sweet like Fanta ooh, Fanta ooh
If I tell you, say, "I love you," no dey form yanga oh, oh yanga oh
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah
You got me like, "woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah"
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah, mhmm
(Vibez) Banger nyingine! Mtoto, tulia, tulia
Msichana, hii mwili wako huweka ndani ya moyo wangu kwa kufuli, kwa kufuli, oh kufuli
Msichana, wewe tamu kama fanta ooh, fanta ooh
Ikiwa nitakuambia, sema, "Nakupenda," Hakuna fomu ya dey Yanga oh, oh Yanga oh
Hapana niambie hapana, hapana, hapana, hapana, ole, woah, woah, woah
Ah, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Mtoto, njoo gimme wako lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah
Umenipata kama, "Woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah"
Shawty kuja gimme yako lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah, mhmm
[Mstari wa 1]
Ninaona msichana huyu mzuri kwa sherehe yangu amevaa manjano
Kila msichana mwingine wanafanya kazi sana lakini msichana huyu
Naim i dey kupata hali naenda kutumia kuchukua am hello hello
Mwishowe mimi hupata njia ya kuzungumza na msichana lakini yeye hakuna wan kufuata
Unakuja nani fomu ya dey? (MHMM)
Kwa nini huna wan 'kuendana? (MHMM)
Halafu naanza kuhisi bum yake ya kahawia, joto (mhmm)
Lakini yeye dey gimme ndogo, dogo woah
Najua anasema Sabi apitishe huyo, mmoja (mhmm)
Lakini anahisi kutokuwa na usalama woah
Sababu marafiki zake waende dey kama vile kutafuna gum (mhmm)
Nenda dey gamu yake kama kutafuna gum, woah, woah, ooh
[Chorus]
Mtoto, tulia, tulia
Msichana, hii mwili wako huweka ndani ya moyo wangu kwa kufuli, kwa kufuli, oh kufuli
Msichana, wewe tamu kama fanta ooh, fanta ooh
Ikiwa nitakuambia, sema, "Nakupenda," Hakuna fomu ya dey Yanga oh, oh Yanga oh
Hapana niambie hapana, hapana, hapana, hapana, ole, woah, woah, woah
Ah, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Mtoto, njoo gimme wako lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah
Umenipata kama, "Woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah"
Shawty kuja gimme yako lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah, mhmm
[Mstari wa 2]
Ninapofika nyumba yangu nasema, "fanya kupumzika kidogo" (fanya kupumzika kidogo)
Kama mimi naamka na yeye dey akili yangu, oh-woah (na yeye dey akili yangu, oh-woah)
Siku ya Kwanza, Siku mbili-wo, mimi hakuna mtazamo mzuri (mimi sio mtazamo mzuri)
Na mimi naita mimi, sema tuungane (nasema tufanye tuungane)
Ninapoanza kumwambia jinsi ninavyohisi, sasa mbio yangu ya moyo dey
Mtoto wa kike ukiniacha siendi upendo tena
Kwa sababu e kupata wasichana wengi wey kuweka moyo wangu kwa maumivu
Shebi unahisi maumivu yangu? Ndio ndio