This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
To jest dla wszystkich moich babes przecinek, mehn
przecinek sposób
Wetin być to oh przecinek
E Don zakończyć oh przecinek
Coś de miss oh przecinek
Podejrzewam cię, oh
Champion nie być łatwe, oj przecinek
Wetin być to oh przecinek
I nie wierzę oh przecinek
Commot dla swoich uczuć oh przecinek
[Refren]
Jejely usiąść
Sprawi, że nie przyjdzie mi powiedzieć gówno teraz, przecinek
Zła energia BAWO
Idę zmiany rano do innej rzeczy teraz, oh przecinek
Moje dziecko jupa
Ci jęczeć przy dźwiękach gitary, oh przecinek
Zaczynają śpiewać głośno Dey
Jeśli podoba Ci się klimat pasuję przynieść teraz, przecinek
OMO Ologo oluwaburna MO jigi jigi
A jeśli chcesz, żeby mnie zobaczyć, mój Holla Nigi Nigi (Richie Richie)
Una wiedza mówi mi Dey Ciągle jestem, oh naprawdę
Moi ludzie nie mówią pieniądze, Dey ton ba ri ri mil mil
[Chór]
Wetin być to oh przecinek
E Don zakończyć oh przecinek
Coś de miss oh przecinek
Podejrzewam cię, oh
Champion nie być łatwe, oj przecinek
Wetin być to oh przecinek
I nie wierzę oh przecinek
Commot dla swoich uczuć oh przecinek
[Refren]
Jejely usiąść
Sprawi, że nie przyjdzie mi powiedzieć gówno teraz, przecinek
Zła energia BAWO
Idę zmiany rano do innej rzeczy teraz, oh przecinek
Moje dziecko jupa
Ci jęczeć przy dźwiękach gitary, oh przecinek
Zaczynają śpiewać głośno Dey
Jeśli podoba Ci się klimatem I Dey przynieść teraz, przecinek
OMO Ologo oluwaburna MO jigi jigi
A jeśli chcesz, żeby mnie zobaczyć, mój Holla Nigi Nigi (Richie Richie)
Una KNO powiedzieć mi Dey Ciągle jestem, oh naprawdę
Moi ludzie nie mówią pieniądze, Dey ton ba ri ri mil mil
[Zakończenie]
Dey widzę tam przecinek
Dey widzę tam przecinek, przecinek, przecinek
Dey widzę tam przecinek
Dey widzę tam przecinek, przecinek, przecinek
Twój zły ciało, twój zły ciało, oh
Dey widzę tam przecinek
Z piersi fałszywe, z krzemu, dziewczyna
Dey widzę tam przecinek
Z łupów tak duże i nogi tak wąskie dziecka
Dey widzę tam przecinek
Powiedz mi, dlaczego skóra tak lekki i łokieć czarny, kochanie?
Dey widzę tam przecinek
Dey widzę tam przecinek
Dey widzę tam przecinek, przecinek, przecinek
Dey widzę tam przecinek
Dey widzę tam przecinek
przecinek tam
To jest dla wszystkich moich babes przecinek, mehn
przecinek sposób