This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
این برای تمام سوالات کاما من، mehn
راه کاما
از Wetin این آه کاما
E دان پایان آه کاما
چیزی د خانم اوه کاما
من به شما شک، آه
قهرمان هیچ آسان باشد، آه کاما
از Wetin این آه کاما
من هیچ باور آه کاما
Commot برای احساسات خود را آه کاما
[خودداری]
Jejely نشستن
شما را آمده به من در حال حاضر گه، کاما
بد انرژی Bawo
من تغییر کند یک چیز دیگر حال حاضر، آه کاما
Jupa های کودک من
شما را به صدای گیتار ناله، آه کاما
شروع به آواز خواندن با صدای بلند دی
اگر دوست دارید پرنیان من مناسب در حال حاضر را، کاما
از Omo Ologo oluwaburna jigi ماه jigi
و اگر می خواهید برای دیدن من، بارک الله من nigi nigi (ریچی، ریچی)
دانش از Una من می گویند من دی هستم حفظ، آه واقعا، واقعا
قوم من هیچ می گویند پول، کارشناسی تن دی ری ری مایل مایل
[گروه کر]
از Wetin این آه کاما
E دان پایان آه کاما
چیزی د خانم اوه کاما
من به شما شک، آه
قهرمان هیچ آسان باشد، آه کاما
از Wetin این آه کاما
من هیچ باور آه کاما
Commot برای احساسات خود را آه کاما
[خودداری]
Jejely نشستن
شما را آمده به من در حال حاضر گه، کاما
بد انرژی Bawo
من تغییر کند یک چیز دیگر حال حاضر، آه کاما
Jupa های کودک من
شما را به صدای گیتار ناله، آه کاما
شروع به آواز خواندن با صدای بلند دی
اگر دوست دارید پرنیان من دی در حال حاضر را، کاما
از Omo Ologo oluwaburna jigi ماه jigi
و اگر می خواهید برای دیدن من، بارک الله من nigi nigi (ریچی، ریچی)
از Una KNO من می گویند من دی هستم حفظ، آه واقعا، واقعا
قوم من هیچ می گویند پول، کارشناسی تن دی ری ری مایل مایل
مامانم]
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
من دی کاما، کاما، کاما از هم دیدن وجود دارد
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
من دی کاما، کاما، کاما از هم دیدن وجود دارد
بد بدن خود را، بد بدن خود را، آه
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
با پستان های جعلی خود را، با سیلیکون، دختر
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
با غنیمت خود را آنقدر بزرگ و پا خود را به طوری کودک باریک
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
به من بگو چرا پوست خود را تا نور و آرنج سیاه و سفید خود را، عزیزم؟
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
من دی کاما، کاما، کاما از هم دیدن وجود دارد
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
من دی کاما از هم وجود دارد را ببینید
با کاما وجود دارد
این برای تمام سوالات کاما من، mehn
راه کاما