MENU

Wetin Dey Sup - Burna Boy 「歌词」 - 中文翻译

Fu-fu-fu-fu (Oh) Funkula
I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die one day



TOP 1 台湾


Wetin Dey Sup - Burna Boy 「歌词」

Fu-fu-fu-fu (Oh) Funkula
I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die one day
Buried six feet under golo ta

[Chorus]
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o, nothing dey sup
Abajo, to ni ki ma so mo, wetin dey sup

[Post-Chorus]


As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I dey my own
Una no know wetin dey come
You're waiting in vain


I'm overtaking again

[Verse 1]
Start to dey dance
Put your cap to the back
If you know say na kpa goro kpa
Cause I came with the gang
Dem know say we bad to the max


We no come here to come gallivant
I dey tell paddyman cause I wise like el taliman
If you no think am well e go hang
Dem go want carry chance wey you give dem spoil your dance
As for me that one no be my plans

[Bridge]
Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk, I'm watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup





[Chorus]
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
Abajo, toni ki ma so mo, nothing dey sup

[Verse 2]
Pick dem one by one
Make me burst my gun
Poisonous like a long python
Gunfiring, 911 dialing
Never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So I get to show dem wetin dey sup

[Refrain]
I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die on day buried six feet under golo ta


Make nobody tell my people make we try golo ta
But if no be sake of one or two things you sef know say down you go down

[Bridge]
Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk, I'm watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup

[Chorus]
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
Abajo, to ni ki ma so mo, nothing dey sup

[Bridge]
Cause I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup


Dey my own, na me know wetin dey come
You're waiting in vain, I'm overtaking again

[Outro: Diddy]
The way the act is the way you know
That's the impact
The beautiful impact that we have on the people
There's a lot of music that's out right now but the shit ain't at- it ain't life


Translations - Links


Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Deutsche Übersetzung
Wetin Dey Sup - Burna Boy - 翻訳 日本語で
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Tradução em Português
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Terjemahan bahasa indonesia
Wetin Dey Sup - Burna Boy - แปลภาษาไทย
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Traduction Française
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Türkçe Çeviri
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Deutsche Übersetzung (Schweiz)
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Traducción al Español
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Превод на српском
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy - اردو کے لئے ترجمہ
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Përkthimi në shqip
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Український переклад
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Český překlad
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Hrvatski prijevod
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Traducción (Español)
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Traducción
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Traduction Française (Canada)
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Tradução
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Nederlandse Vertaling (Vlaams)
Wetin Dey Sup - Burna Boy ترجمة عربية - السعودية
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Slovenský preklad
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Käännöksen suomeksi
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Svensk översättning
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Dansk Oversættelse
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Oversettelse til Norsk
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Nederlandse Vertaling
Wetin Dey Sup - Burna Boy - 中文翻译 (中国)
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Pagsasalin para sa Filipino
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Terjemahan Bahasa Melayu
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Deutsche Übersetzung (Österreich)
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Magyar fordítás
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Polskie Tłumaczenie
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Русский перевод
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Български превод
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Bosanski prevod
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Traduzione Italiana
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Traducerea Românească
Wetin Dey Sup - Burna Boy ترجمه ی فارسی
Wetin Dey Sup - Burna Boy - Dịch sang tiếng Việt
Wetin Dey Sup - Burna Boy - 中文翻译


Wetin Dey Sup - Burna Boy 「歌词」 - 中文翻译


夫复复复(OH)Funkula
我没有成为这些人之一韦人家怕TOTO他妈的nyash
检查时,纳千帕五郎千帕
我我知道说每个人都拿到死1天
埋在戈洛TA6英尺

[合唱]
AJE,为什么我们没有去jaiye O,wetin人家SUP
告诉我哥哥jeun杂毛O,一切都还好O,wetin人家SUP
要巴济,江鱼给巴铁JE它允许O,没有什么人家SUP
瓦霍,倪きま所以MO,wetin人家SUP



[后合唱]
正如我不适合取决于谈话
在上面民主党去不敬
那么我告诉马克wetin人家SUP
正如我DEY我自己
乌纳不知道人家wetin来
你等待徒劳
我再次超车

[诗歌1]
开始人家跳舞
把你的帽子到后面
如果你知道说呐帕五郎千帕
因为我带着这帮
马克知道说我们坏到了极致
我们没有到这里来来gallivant
我告诉DEY事业paddyman我喜欢聪明埃尔taliman
如果您不觉得身体好E转到挂
民主党想要去套利机会卫你给DEM破坏你的舞蹈


至于我,没有一个是我的计划

[桥]
Wetin人家燮wetin人家玩,我没有付出当然关注
Wetin你听到,wetin DEM的谈话,我看我的背,我面对的前
真相人家苦,需要无盐
因为E无是大米和豆类和ponmo
我和我的人不戴伊咨询,让我们了解人家人家wetin SUP

[合唱]
AJE,为什么我们没有去jaiye O,wetin人家SUP
告诉我哥哥jeun杂毛O,一切都还好O,wetin人家SUP
要巴济,江鱼给巴铁JE它允许Ø什么人家SUP
瓦霍,托尼きま所以MO,没有什么人家SUP

[诗歌2]
挑选一个一个数字高程模型
让我爆我的枪
有毒像一个长的巨蟒
Gunfiring,911拨号


从来不喜欢马克警笛声
他们只尊重金钱和暴力
所以我得到展现马克wetin人家SUP

[副歌]
我没有成为这些人之一韦人家怕TOTO他妈的nyash
检查时,纳千帕五郎千帕
我我知道说每个人都拿到戈洛TA下死在天埋6英尺
制作人告诉我的人让我们尝试戈洛TA
但是,如果一个或两件事情没有BE的缘故,你知道海基会往下说你走

[桥]
Wetin人家燮wetin人家玩,我没有付出当然关注
Wetin你听到,wetin DEM的谈话,我看我的背,我面对的前
真相人家苦,需要无盐
因为E无是大米和豆类和ponmo
我和我的人不戴伊咨询,让我们了解人家人家wetin SUP

[合唱]
AJE,为什么我们没有去jaiye O,wetin人家SUP


告诉我哥哥jeun杂毛O,一切都还好O,wetin人家SUP
要巴济,江鱼给巴铁JE它允许Ø什么人家SUP
瓦霍,倪きま所以MO,没有什么人家SUP

[桥]
因为我不适合取决于谈话
在上面民主党去不敬
那么我告诉马克wetin人家SUP
人家自己的,那幺知道wetin人家来了
你是徒劳的等待,我再次超车

[结尾:老爹]
该方法的行为是你认识路
这就是影响
美丽的影响,我们对人
有很多的音乐,自己目前的出,但大便不AT-那不是生活