Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah
Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah
[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you
[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for you
Para, para, para
Para for you
[Outro]
Napji killing dis one
Napji ฆ่าโรค
เก๋
พารา ahah
[Verse 1]
E จะเป็นเหมือนคุณ don dey มากเกินไปพูดคุย
พูดคุยเล็กคุณ don พูดคุย dey ที่พูดคุย
Fem (เก๋)
Oboy คุณ don dey ทำมากเกินไป
พูดคุยเล็กคุณ don ดู dey ที่พูดคุย
Fem (อาดิ baddest)
คนเวย์ Dey พบ pitty
โอโมไม่มี Dey ให้ฉัน Bitty Itty
เพียงโทรหาฉันคุณ wan รู้ 30BG
คุณไปรู้ 30BG เมื่อคุณเห็น 30BG
(เอ่อเอ่อเอ่อ)
คุณ dey เวย์พบ pitty
บอก odogwu บอกว่าเราชอบไปงานเลี้ยง
เพียงโทรหาฉันคุณ wan รู้ 30BG
คุณไปรู้ 30BG เมื่อคุณเห็น 30BG
[Pre-Chorus]
เอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อ
ทำให้อูนาบอกนโทรหาฉัน
เอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อ
[Chorus]
ทำไมพวกเขา com พารา dey วรรควรรค?
Para สำหรับฉัน
ทำไมทุกคนคอม dey พาราพาราพารา?
Para สำหรับฉัน
ทำไมพวกเขา com พารา dey วรรควรรค?
Para สำหรับฉัน
นาทำไม 30BG เราไปพาราพาราพารา
พวกเขาไปพาราสำหรับคุณ
[Verse 2]
ก่อนที่ความก่อนที่เรื่องนี้ได้รับร้ายแรง
ก่อนที่เรื่องทั้งหมดได้รับอันตราย
คุณต้องทำให้แน่ใจว่าคุณจะไม่พูดมากเกินไป
สาเหตุถ้าคุณพูดมากเกินไปผมพอดีที่จะเรียกใช้ขึ้นกับคุณ
คุณจะเห็น SEH ฉันได้รับแฟนเวย์ dey กันพิทักษ์
คุณจะเห็น SEH G ของตัวเองผ่าน G-Wagon
ไอ้ฉันฉันกำหนดแนวโน้มไม่มีทวิตเตอร์, ดาว
ฉันได้รับคนผมไม่มี dey รวบรวมเด็กชาย
ฉัน Dey ชีวิตของฉันคน dey เปิด am ในการถ่ายภาพที่เห็น
เมื่อได้รับการพูด na ฉัน Dey ให้ชีวิตของพวกเขา
พวกเขาไปบอกฉันที่กระชากใจให้พวกเขาให้ใจของพวกเขา
ชีวิตของฉันคน dey เลี้ยวนในการถ่ายภาพที่เห็น
เมื่อได้รับการพูด na ฉัน Dey ให้ชีวิตของพวกเขา
พวกเขาไปบอกฉันที่กระชากใจให้พวกเขาให้ใจของพวกเขา
[Pre-Chorus]
เอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อ
ทำให้อูนาบอกนโทรหาฉัน
เอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อเอ่อ
[Chorus]
ทำไมพวกเขา com พารา dey วรรควรรค?
Para สำหรับฉัน
ทำไมทุกคนคอม dey พาราพาราพารา?
Para สำหรับคุณ
พาราพาราพารา
Para สำหรับคุณ
[Outro]
Napji ฆ่าโรค