MENU (C)

Fireboy DML & Asake - Bandana - Traducción al Español (Bolívia) (Letras Bolivia)

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

#letra #lyrics #FireboyDML #Asake #Bandana #sanderlei #TikTok #REMIX


Fireboy DML & Asake - Bandana (Letras Bolivia)

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I’m never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly
[Chorus: Asake]


Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money



[Verse 2: Fireboy DML]
I’m never weak I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
Related Songs
Under the Influence
Chris Brown


Terminator
Asake
GOD DID
DJ Khaled
[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah


And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming


Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money


Fireboy DML & Asake - Bandana - Traducción al Español (Bolívia) (Letras Bolivia)


P (P, P, P) Pero LowKey, todos se han notado
No estoy bromeando, todos mis chicos me conocen
Desde ‘06, he estado escribiendo esta historia
No soy un OG, pero si les preguntas, me conocen

[Versículo 1: Fireboy DML]
No soplado árboles
La música me despertó
Música me eligió
Solo sé esto y conozca la paz


Soy discreto, pero nunca estoy solo
Sexy Damas, ven a lloriquear de mi parte lentamente
[Coro: Asake]
Fue el amor que vi que me dio hígado
Soy un chico del gueto soy un pecador
No temas a nadie más que Jehová
Y agradezco al Señor, voy lejos
Usain Bolt, lo siento
Gritando a los chicos de Shitta
Pañuelo en la forma de un 2 PAC
Walkers de medianoche, Karashika
Nunca me vieron venir (Jo Jo Jo Jo)
Oh viene (eso es todo)
Estoy llamando a uno "viene" (e sí, e sí, sí, o)


Niño nigeriano que se fue al extranjero (se fueron al extranjero)
Camino de ir extranjeros (se vuelven extranjeros)
Sr. Oshey Money

[Versículo 2: Fireboy DML]
Nunca soy débil, nunca ceso
Hasta la eternidad, estoy en llamas
Mi legado no morirá
Mi familia es de por vida
¿Dónde están?
¿Quiénes son? (¿Awon da?)
Se volverán locos, se cansarán
Dirán, dirán
No saben lo que se supone que deben


Canciones relacionadas
Bajo la influencia
Chris Brown
Terminator
Asa
Dios hizo
DJ Khaled
[Pre coro: Fireboy DML]
Pero lowkey, todos se han estado notando
No estoy bromeando, todos mis chicos me conocen
Desde ‘06, he estado escribiendo esta historia
No soy un OG, pero si les preguntas, me conocen (gi gi giddem)

[Coro: Asake]


Fue el amor que vi que me dio hígado
Soy un chico del gueto soy un pecador
No temas a nadie más que Jehová
Y agradezco al Señor que voy lejos
Usain Bolt, lo siento
Gritando a los chicos de Shitta
Pañuelo en la forma de un 2 PAC
Walkers de medianoche, Karashika
Nunca me vieron venir (Jo Jo Jo Jo)
Oh viene (eso es todo)
Estoy llevando uno viene "(e sí, e sí, sí, o)
Niño nigeriano que se fue al extranjero (se fueron al extranjero)
Camino de ir extranjeros (se vuelven extranjeros)
Sr. Oshey Money


Nunca me vieron venir
Vesme viniendo
Estoy llevando uno viene
Niño nigeriano que se va al extranjero
Quien fue extranjero
Sr. Oshey Money