MENU (C)

Bandana - Fireboy DML 「Besedilo」 - Slovenski prevod

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

#letra #lyrics #FireboyDML #Asake #Bandana #sanderlei #TikTok #REMIX


Bandana - Fireboy DML 「Besedilo」

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I’m never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly
[Chorus: Asake]


Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money



[Verse 2: Fireboy DML]
I’m never weak I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
Related Songs
Under the Influence
Chris Brown


Terminator
Asake
GOD DID
DJ Khaled
[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah


And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming


Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money


Bandana - Fireboy DML 「Besedilo」 - Slovenski prevod


P (p, p, p), ale Lowkey, všetky boli zaznamenané
Nemám žartom, všetci moji chlapci ma poznajú
Od ‘06 som tento príbeh píšem
Nie som OG, ale ak sa ich pýtate, poznajú ma

[Verš 1: Fireboy DML]
Nefúkam stromy
Hudba ma zobudila
Hudba ma vybrala
Len to vedel a poznať mier


Som Lowkey, ale nikdy nie som osamelý
Sexy dámy, poď mi pomaly kňučať
[Chorus: Asake]
Bola to láska, ktorú som videl, ktorá mi dala pečeň
Som chlapec ghetto, som hriešnik
Neboj sa nikoho okrem Jehova
A ďakujem Pánovi, idem ďaleko
Usain skrutka, je mi to ľúto
Výkrik na chlapcov v Shitte
Bandana na tvar 2 PAC
Midnight Walkers, Karashika
Nikdy ma nevideli prichádzať (Jo Jo Jo Jo Jo Jo)
Ach prichádza (to je ono)
Hovorím jeden „prichádza“ (jo, áno, áno, o)


Nigérijský chlapec, ktorý odišiel do zahraničia (odišli do zahraničia)
Cesta idú cudzí (idú cudzí)
Pán Oshey peniaze

[Verš 2: Fireboy DML]
Nikdy nie som slabý, nikdy neprestanem
Až do večnosti som v ohni
Moje dedičstvo nezomrie
Moja rodina je na celý život
Kde sú?
Kto sú oni? (Awon da?)
Budú sa zblázniť, budú unavení
Povedia, povedia
Nevedia, čo majú


Súvisiace piesne
Pod vplyvom
Chris Brown
Terminátor
Asakovať
Boh to urobil
DJ Khaled
[Predbor: Fireboy DML]
Ale Lowkey, všetci si všimli
Nemám žartom, všetci moji chlapci ma poznajú
Od ‘06 som tento príbeh píšem
Nie som OG, ale ak sa ich spýtate, poznajú ma (Gi Gi-Giddem)

[Chorus: Asake]


Bola to láska, ktorú som videl, ktorá mi dala pečeň
Som chlapec ghetto, som hriešnik
Neboj sa nikoho okrem Jehova
A ďakujem Pánovi, idem ďaleko
Usain skrutka, je mi to ľúto
Výkrik na chlapcov v Shitte
Bandana na tvar 2 PAC
Midnight Walkers, Karashika
Nikdy ma nevideli prichádzať (Jo Jo Jo Jo Jo Jo)
Ach prichádza (to je ono)
Nosím jedného, ​​ktorý prichádza (jo, áno, áno, o)
Nigérijský chlapec, ktorý odišiel do zahraničia (odišli do zahraničia)
Cesta idú cudzí (idú cudzí)
Pán Oshey peniaze


Nikdy ma nevideli prichádzať
Vidím ma prichádzať
Nosím jeden, ktorý prichádza
Nigérijský chlapec odchádzajúci do zahraničia
Ktorý šiel cudzí
Pán Oshey peniaze