MENU (C)

Bandana - Fireboy DML 「Lyrics」 - Svensk översättning by Sanderlei

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

#letra #lyrics #FireboyDML #Asake #Bandana #sanderlei #TikTok #REMIX


Bandana - Fireboy DML 「Lyrics」

P (P, p, p) But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I’m never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly
[Chorus: Asake]


Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money



[Verse 2: Fireboy DML]
I’m never weak I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
Related Songs
Under the Influence
Chris Brown


Terminator
Asake
GOD DID
DJ Khaled
[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey, all of them don dey notice
I’m not joking, all my guys dem dem know me
Since ‘06, I’ve been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah


And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming


Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money


Bandana - Fireboy DML 「Lyrics」 - Svensk översättning by Sanderlei


P (p, p, p) men lowkey, alla har noterats
Jag skämtar inte, alla mina killar känner mig
Sedan '06 har jag skrivit den här historien
Jag är inte en OG, men om du frågar dem känner de mig

[Vers 1: Fireboy DML]
Jag blåser inte träd
Musik väckte mig
Musik valde mig
Vet bara detta och vet fred


Jag är Lowkey, men jag är aldrig ensam
Sexiga damer, kom gnälla långsamt från mig
[Chorus: Asake]
Det var den kärlek jag såg som gav mig lever
Jag är en ghetto -pojke, jag är en syndare
Rädsla ingen utom Jehova
Och jag tackar Herren, jag går långt
Usain Bolt, jag är ledsen
Rop till killarna i shitta
Bandana i form av en 2 Pac
Midnight Walkers, Karashika
De såg mig aldrig komma (Jo Jo Jo Jo Jo)
Åh kommer (det är det)
Jag kallar en "kommer" (E ja, e ja ja o)


Nigeriansk pojke som åkte utomlands (de åkte utomlands)
Way Go Foreign (de går utländska)
Herr Oshey Money

[Vers 2: Fireboy DML]
Jag är aldrig svag, jag upphör aldrig
Till evigheten är jag i eld
Min arv kommer inte att dö
Min familj är för livet
Var är de?
Vilka är dom? (Awon da?)
De blir galen, de blir trötta
De säger, de säger
De vet inte vad de ska


Relaterade låtar
Under påverkan
Chris Brown
Slutare
Gestisning
Gud gjorde
DJ Khaled
[Pre Chorus: Fireboy DML]
Men Lowkey, alla har lagt märke till
Jag skämtar inte, alla mina killar känner mig
Sedan '06 har jag skrivit den här historien
Jag är inte en OG, men om du frågar dem känner de mig (Gi Gi Gi-Giddem)

[Chorus: Asake]


Det var den kärlek jag såg som gav mig lever
Jag är en ghetto -pojke, jag är en syndare
Rädsla ingen utom Jehova
Och jag tackar Herren jag går långt
Usain Bolt, jag är ledsen
Rop till killarna i shitta
Bandana i form av en 2 Pac
Midnight Walkers, Karashika
De såg mig aldrig komma (Jo Jo Jo Jo Jo)
Åh kommer (det är det)
Jag bär en kommer '(E ja, e ja ja o)
Nigeriansk pojke som åkte utomlands (de åkte utomlands)
Way Go Foreign (de går utländska)
Herr Oshey Money


De såg mig aldrig komma
Se mig komma
Jag bär en kommer
Nigeriansk pojke åker utomlands
Som blev utländsk
Herr Oshey Money