Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
VIBEZ! Ta-Ta-ri. Ta-Ta-Ri-Pa, Ta-Ta-ri. Ta-ta-ri-pa, Ta-Ta-ri, PA
Sabi mergina nepatinka per daug kalbėti
Gyvūnai yra žmogaus formos
Draugas vyras, niekam nepatinka darbas
Bet jūs turite stumti, jei norite valgyti
Tai nesibaigė, jie nori su mumis kovoti
Jei jie bėga, jie negali pasivyti
Aš nesudarau, kad esu per daug teisus
Neateikite sakyti ir tavęs kaip mes
[Pre-chorus]
Neturiu laiko neapykantai ir blogos energijos
Turiu mintį apie savo pinigus
Priversk šokti kaip Poco Lee
Pastovios žalios kaip brokoliai
Pastovus mano šlifavimas, nenorėdamas išgirsti, ką jie nori man pasakyti
Kudi yra mano fantazija
Jie nori patikrinti, ar mano čiaupas nėra skubotas
[Choras]
Bet jis skubina (skubėja)
Tai gerai skubina, daug (daug)
Dievas gamina mano čiaupą, jis skuba
Pinigų rūšis, kurią mes palietame, taip
Jis skubina (skubėja)
Tai gerai skubina, daug (daug)
Tai nėra hipe, visi gniuždo
Su mumis nėra jokių nuobodžių (su mumis nėra))
[Post-chorus]
PA-PA-ri
Ta-Ta-Ri-PA, FA-PA-RI (taip)
TA-TA-RI-PA, tėvo tėvas
Ta-ra-pa-ri-pa
[2 eilutė]
Jofunmi japata, aš einu į Ganą (taip)
Jūs niekada neliečiate, jūs formuojate bulves (taip)
Kokių pinigų dar niekada nematėme?
Karvės šiek tiek, privertė mane jaustis
O, oi, oi, niekada negaliu atimti mano pyrago, oi
Tu negali suskaičiuoti mano malonės
Aš tik savo juostoje, savo juosta
[Pre-chorus]
Neturiu laiko neapykantai ir blogos energijos
Turiu mintį apie savo pinigus
Priversk šokti kaip Poco Lee
Pastovios žalios kaip brokoliai
Pastovus mano šlifavimas, nenorėdamas išgirsti, ką jie nori man pasakyti
Kudi yra mano fantazija
Jie nori patikrinti, ar mano čiaupas nėra skubotas
[Choras]
Bet jis skubina (skubėja)
Tai gerai skubina, daug (daug)
Dievas gamina mano čiaupą, jis skuba
Pinigų rūšis, kurią mes palietame, taip
Jis skubina (skubėja)
Tai gerai skubina, daug (daug)
Tai nėra hipe, visi gniuždo
Su mumis nėra jokių nuobodžių (su mumis nėra))
[Kita]
Nes tai skubanti
Tai gerai skubėja, daug
Dievas gamina mano čiaupą, jis skuba
Malonūs pinigai, kuriuos palietame
Ir tai skubina
Tai gerai skubėja, daug
Tai nėra hipe, visi gniuždo
Su mumis nėra jokių nuobodžių (su mumis nėra))
Taip taip
Taip taip
MMH, ahh