Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi -pige kan ikke lide at tale for meget
Dyr er i menneskelig form
Ven mand, ingen kan lide arbejde
Men du skal trænge, hvis du vil spise
Det er ikke forbi, de vil kæmpe for os
Hvis de løber, kan de ikke indhente
Jeg danner ikke, at jeg er for retfærdig
Kom ikke i form af at sige dig også som os
[Pre-Chorus]
Jeg har ikke tid til hadet og den dårlige energi
Fik mit sind på mine penge
Få dig til at danse som Poco Lee
Stabil grøn som broccoli
Stabil på min slibning ikke vil høre, hvad de vil fortælle mig
Kudi er min fantasi
De vil kontrollere, om mit haner ikke er forhastet
[Kor]
Men det er farende (det er farende)
Det haster godt, det er meget (det er meget)
Gud får min hane, det skynder sig
Den slags penge, vi rører ved, ja
Det farende (det er farende)
Det haster godt, det er meget (det er meget)
Det er ikke hype, alle knuser
Der er ingen sløvning med os (der er ingen sløvning med os)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (ja)
Ta-ta-ri-pa, far-far
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Vers 2]
Jofunmi Japata, jeg tager til Ghana (ja)
Du rører aldrig, du danner kartofler (ja)
Hvilken slags penge har vi aldrig set før?
Ko -biten, fik mig til at føle, at jeg er den ene
Åh, åh, åh, kan aldrig tage min kage væk, åh
Du kan ikke tælle min nåde
Jeg er bare i min bane, min bane
[Pre-Chorus]
Jeg har ikke tid til hadet og den dårlige energi
Fik mit sind på mine penge
Få dig til at danse som Poco Lee
Stabil grøn som broccoli
Stabil på min slibning ikke vil høre, hvad de vil fortælle mig
Kudi er min fantasi
De vil kontrollere, om mit haner ikke er forhastet
[Kor]
Men det er farende (det er farende)
Det haster godt, det er meget (det er meget)
Gud får min hane, det skynder sig
Den slags penge, vi rører ved, ja
Det farende (det er farende)
Det haster godt, det er meget (det er meget)
Det er ikke hype, alle knuser
Der er ingen sløvning med os (der er ingen sløvning med os)
[Andet]
For det er farende
Det haster godt, det er meget
Gud får min hane, det skynder sig
De venlige penge, vi berører
Og det haster
Det haster godt, det er meget
Det er ikke hype, alle knuser
Der er ingen sløvning med os (der er ingen sløvning med os)
Ja ja
Ja ja
Mmh, Ahh