ft. Asake | P-. Lowkey. All of them don dey notice
I’m not joking. All my guys dem dem know me
Since ‘06. I’ve been writing this story
I no be OG. But if you ask dem, dem know me
ft. Asake | P-. Lowkey. All of them don dey notice
I’m not joking. All my guys dem dem know me
Since ‘06. I’ve been writing this story
I no be OG. But if you ask dem, dem know me
[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
[Chorus: Asake]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
[Verse 2: Fireboy DML]
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)
[Chorus: Asake]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money
p-. الزر الاسفل. لقد لوحظ كل منهم
انا لا امزح. كل رفاقي يعرفونني
منذ ‘06. لقد كنت أكتب هذه القصة
أنا لست OG. ولكن إذا سألتهم ، فإنهم يعرفونني
[الآية 1: Fireboy DML]
أنا لا أفجر الأشجار
الموسيقى تديرني
اختارتني الموسيقى
فقط اعرف هذا وتعرف على السلام
أنا منخفض
لكنني لست وحيدا أبدا
سيدات مثير
تعال عني ببطء
[جوقة: alsake]
إنه الحب الذي أراه
إنه الشخص الذي أعطاني الكبد
أنا صبي غيتو أنا آثم
الخوف لا أحد سوى يهوه
وأشكر الرب سأذهب بعيدًا
Usain Bolt ، أنا آسف
يصرخ للرجال في شيتا
باندانا على شكل 2 PAC
مشاة منتصف الليل ، كاراشيكا
لم يسبق لي أن رأوني قادمًا (جو جو جو جو جو)
يا قادم (هذا كل شيء)
أنا أسمي واحد "قادم" (ه نعم ، ه نعم نعم)
الصبي النيجيري الذي ذهب إلى الخارج (ذهبوا إلى الخارج)
الطريق يذهب أجنبي (يذهبون إلى الخارج)
السيد أوش المال
[الآية 2: Fireboy DML]
أنا لست ضعيفًا أبدًا
أنا لا تتوقف أبدا
حتى الأبدية
انا احترق
تريري لن يموت
عائلتي مدى الحياة
أين هم؟
من هؤلاء؟ (عون دا؟)
سيصابون بالجنون
سيكونون متعبين
سوف يقولون
سوف يقولون
إنهم لا يعرفون ما الذي يفترض بهم
[ما قبل الجوقة: Fireboy DML]
لكن منخفضة
لقد لوحظ كل منهم
انا لا امزح
كل رفاقي يعرفونني
منذ ‘06
لقد كنت أكتب هذه القصة
أنا لست OG
ولكن إذا سألتهم ، فهم يعرفونني (gi gi gi-giddem)
[جوقة: alsake]
إنه الحب الذي أراه
إنه الشخص الذي أعطاني الكبد
أنا صبي غيتو أنا آثم
الخوف لا أحد سوى يهوه
وأشكر الرب سأذهب بعيدًا
Usain Bolt ، أنا آسف
يصرخ للرجال في شيتا
باندانا على شكل 2 PAC
مشاة منتصف الليل ، كاراشيكا
لم يسبق لي أن رأوني قادمًا (جو جو جو جو جو)
يا قادم (هذا كل شيء)
أنا أسمي واحد "قادم" (ه نعم ، ه نعم نعم)
الصبي النيجيري الذي ذهب إلى الخارج (ذهبوا إلى الخارج)
الطريق يذهب أجنبي (يذهبون إلى الخارج)
السيد أوش المال
لم يروني قادمًا أبدًا
انظر لي قادم
أنا أحمل واحدة قادمة
الصبي النيجيري ذاهب إلى الخارج
الذي ذهب أجنبي
السيد أوش المال