Vibez! Ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
Vibez! Ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Вибез! Та-та-ри! Та-Та-Ри-ПА, ТА-ТА-РИ! ТА-ТА-РИ-ПА, ТА-ТА-РИ, ПА
Саби Гирл Но Деи је такође попут разговора
Животиње у људском облику
Пади Ман, нико не воли посао
Али морате гурнути ако желите да сечете
Е нема циља, ДЕМ ВАН се борите против нас
Ако ДЕМ ДЕИ РУН, ДЕМ, нема приклада
Ја не кажем да сам превише праведан
Не долазите деи форм, каже вам превише попут нас
[Пре хор]
Не добијам време за мржњу и лошу енергију
Имам мишљење на свој новац
Натерај да плешеш као поцо лее
Стабилан зелени попут броколија
Стабилан на мојим млевењу без да чује шта ме желе телли
Куди на мојој фантазији
ДЕМ ВАН ДЕИ Провери да ли је моја тап нема брз
[Припев]
Али е деи русх (е деи русх)
Е Деи Русх бури добро, буди много (и буди много)
На Богу Деи Направите моју славину, е деи русх
Љубазни новац који додирнемо, да
Е деи русх (е деи русх)
Е Деи Русх бури добро, буди много (и буди много)
Не буди хипер, сви деи руше
Нема пригушених с нама (нема пригушених с нама)
[Пост-хор]
ПА-ПА-РИ
ТА-ТА-РИ-ПА, ПА-ПА-РИ (да)
ТА-ТА-РИ-ПА, ПА-ПА-РИ-ПА
ТА-РА-ПА-ПА-РИ-ПА
[Стих 2]
Јофунми Јапата, деи гохана (да)
Никад не дираш, деи формираш папас (да)
Који љубазни новац никада раније не видимо?
Коси Еломи, ме да осећам да сам ја
АЈе, АЈе, АЈе, никад не могу скинути торту, аје
Не можете да пребројите моју милост
Само сам деио своју траку, моја трака
[Пре хор]
Не добијам време за мржњу и лошу енергију
Имам мишљење на свој новац
Натерај да плешеш као поцо лее
Стабилан зелени попут броколија
Стабилан на мојим млевењу без да чује шта ме желе телли
Куди на мојој фантазији
ДЕМ ВАН ДЕИ Провери да ли је моја тап нема брз
[Припев]
Али е деи русх (е деи русх)
Е Деи Русх бури добро, буди много (и буди много)
На Богу Деи Направите моју славину, е деи русх
Љубазни новац који додирнемо, да
Е деи русх (е деи русх)
Е Деи Русх бури добро, буди много (и буди много)
Не буди хипер, сви деи руше
Нема пригушених с нама (нема пригушених с нама)
[Оутро]
Јер е деи русх
Е деи жури добро, и буди много
На Богу Деи Направите моју славину, е деи русх
Љубазни новац који додирујемо
Е деи русх
Е деи жури добро, и буди много
Не буди хипер, сви деи руше
Нема пригушених с нама (нема пригушеног)
Да да
Да да
Ммх, ахх