MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「LYRIC Songtext」 - Übersetzung (Österreich)

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「LYRIC Songtext」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「LYRIC Songtext」 - Übersetzung (Österreich)


Hiye, platzte es mir in den Weg
Diese Art von Körper don dey verursacht eine Migräne
Und wenn wir gehen, passen wir an Ihrem Weg
Oder wenn Sie wollen, passen wir an meinem Weg
Hiye, zwei Schuss, ich nehme nicht
Du machst mich an. Ich bin kein Dey, ich bin ein Dey
Ich bin keine DEY Care, sage den schlechten Geist dem Pree
Geld auf Mi Mind den ganzen Tag

[Pre-Chorus]
Verliere meinen Weg, oh
Diese Art, diese Art Liebe, ja


Wey dey lässt mich mehr wollen, woah
Komm auf meinen Weg, oh
Diese Art, diese Art Liebe, ja
Ich will für die Nacht
Machen Sie mich wissen, wie Sie sich fühlen, wie Sie wollen
[Chor]
Dame, Mädchen, sag dein Körper schlecht zu mir
Pass mach ich ersticken, mach ich fege bin, oh
Baby Mädchen, du weißt wie e sein, oh
Ja, wir lieben bis zum Morgen
Bad Girl süchtig nach mir
Nur du weißt es als e tu mich
Nur du kennst als e dey mich, oh-woah, Mädchen


[Post-Chorus]
EE-ye, Ge-ge-ge-ye, Ge-ge-ge-ge-gem
De-Mah, Ge-ge-gge (oh ja, ge-g)
Casamigos (Casamigos)
Für meine Amigos (für meine Amigos)
Wa jogdede (wa jogdede)
Baby, WA Jogdede (WA Jogdede)
Ee-ye, Ge-g (ee-ye Ge-g)
Kon sie iyepe (kon sie iyepe)

[Vers 2]
Alles für dich Baby
Wenn dieses Geld zu viel sagt, bringt Sie zum Reden
Weil du das Geld lange kennst, ooh, ja


Brechen Sie den Rücken damit
Ja, na ich und du redest, niemand beteiligt sich
Baby Mädchen, lass ich dich verwöhnen, ja
[Pre-Chorus]
Verliere meinen Weg, oh
Diese Art, diese Art Liebe, ja
Wey dey lässt mich mehr wollen, woah
Komm auf meinen Weg, oh
Diese Art, diese Art Liebe, ja
Ich will für die Nacht
Ich weiß, wie du dich fühlst, wie du willst?

[Chor]
Dame, Mädchen, sag dein Körper schlecht zu mir


Pass, mach ich ich mache, mach ich mich am, oh, oh
Baby Mädchen, du weißt wie e sein, oh
Ja, wir lieben bis zum Morgen
Bad Girl süchtig nach mir
Nur du weißt es als e tu mich
Nur du kennst als e dey mich, oh-woah, Mädchen

[Post-Chorus]
EE-ye, Ge-ge-ge-ye, Ge-ge-ge-ge-gem
De-Mah, Ge-ge-gge (oh ja, ge-g)
Casamigos (Casamigos)
Für meine Amigos (für meine Amigos)
Wa jogdede (wa jogdede)
Baby, WA Jogdede (WA Jogdede)


EE-ye, Ge-ge-ge-ye, Ge-ge-ge-ge-gem
Kon sie iyepe (kon sie iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei