MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Tekst」 - Hrvatski prijevod

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Tekst」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Tekst」 - Hrvatski prijevod


Zdravo, provalio mi je na put
Ova vrsta tijela don dey uzrokuje migrenu
A kad odemo, odgovaramo da li sam tvoj put
Ili ako želite, mi se uklapamo u moj način
Bok, dva pucanja ne uzimam
Uključiš me, ne dey idi i jedan dey
Ne brinem se, recite loš um dem pree
Novac na mimu cijeli dan

[Predhorus]
Izgubila mi put, oh
Ovakva vrsta, ova ljubazna ljubav, da


Wey dey me natjera da želim više, woah
Dođi mi, oh
Ovakva vrsta, ova ljubazna ljubav, da
Želim za noć
Neka znam kako se osjećaš, kako želiš
[Zbor]
Dama, djevojko, reci mi tvoje tijelo loše
Proći napravite da se ugušim, osjećam da se osjećam, oh
Djevojčica, znaš kao e, oh
Da, mi se sviđamo do jutra
Loša djevojka ovisna o meni
Samo ti znaš kao što me to čini
Samo vi znate kao što me to čini, oh-woah, djevojko


[Post-zbor]
Ee-da, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, ge-ge-ge-ge (oh da, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Za moje amigos (za moje amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Beba, wa jogede (wa jogede)
Ee-da, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon ona iyepe (konj iyepe)

[Stih 2]
Sve za tebe dušo
Ako taj novac previše kaže da vas razgovara
Jer znate novac dugo, ooh, da


Slomi leđa s njim
Da, na mene i ti razgovaraš, nitko nije uključen
Djevojčica, natjeraj se da te prepustim, da
[Predhorus]
Izgubila mi put, oh
Ovakva vrsta, ova ljubazna ljubav, da
Wey dey me natjera da želim više, woah
Dođi mi, oh
Ovakva vrsta, ova ljubazna ljubav, da
Želim za noć
Neka znam kako se osjećaš, kako želite?

[Zbor]
Dama, djevojko, reci mi tvoje tijelo loše


Proći, natjeraj se da se ugušim, osjećam da se osjećam, oh
Djevojčica, znaš kao e, oh
Da, mi se sviđamo do jutra
Loša djevojka ovisna o meni
Samo ti znaš kao što me to čini
Samo vi znate kao što me to čini, oh-woah, djevojko

[Post-zbor]
Ee-da, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, ge-ge-ge-ge (oh da, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Za moje amigos (za moje amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Beba, wa jogede (wa jogede)


Ee-da, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon, ona iyepe (Kon ona iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei