MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「เนื้อเพลง」 - แปลภาษาไทย

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「เนื้อเพลง」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「เนื้อเพลง」 - แปลภาษาไทย


Hiye ระเบิดมันในแบบของฉัน
ร่างกายแบบนี้ไม่ได้เป็นไมเกรน
และเมื่อเราจากไปเราก็พอดีกับทางของคุณ
หรือถ้าคุณต้องการเราพอดีกับวิธีของฉัน
Hiye สองช็อตฉันไม่ได้
คุณเปิดฉันฉันไม่ได้ไปเลย
ฉันไม่สนใจพูดว่าจิตใจที่ไม่ดี dem pree
เงินใน Mi Mind ตลอดทั้งวัน

[pre-chorus]
เสียทางของฉันโอ้
แบบนี้ความรักแบบนี้ใช่


Wey Dey ทำให้ฉันต้องการมากขึ้น woah
มาทางของฉันโอ้
แบบนี้ความรักแบบนี้ใช่
ฉันต้องการคืนนี้
ทำให้ฉันรู้ว่าคุณรู้สึกอย่างไร
[คอรัส]
ผู้หญิงผู้หญิงพูดว่าร่างกายของคุณไม่ดีกับฉัน
ผ่านทำให้ฉันสำลักทำให้ฉันรู้สึกว่าโอ้
เด็กผู้หญิงคุณรู้ว่าอีเป็นโอ้
ใช่เรารักจนถึงตอนเช้า
สาวเลวติดฉัน
คุณเท่านั้นที่รู้ว่าฉันทำฉัน
คุณเท่านั้นที่รู้ว่าฉันทำฉันโอ้วววววววว


[โพสต์คอรัส]
ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
de-mah, ge-ge-ge-ge (โอ้ใช่, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
สำหรับ Amigos ของฉัน (สำหรับ Amigos ของฉัน)
wa jogede (wa jogede)
ที่รัก, wa jogede (wa jogede)
ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe)

[ข้อ 2]
ทั้งหมดสำหรับคุณที่รัก
ถ้าเงินนั้นมากเกินไปพูดว่าทำให้คุณพูดคุย
เพราะคุณรู้ว่าเงินยาวไปใช่แล้วใช่


ทำลายหลังของคุณด้วย
ใช่ฉันและคุณคุยกันไม่มีใครเกี่ยวข้อง
เด็กผู้หญิงทำให้ฉันดื่มด่ำกับคุณใช่
[pre-chorus]
เสียทางของฉันโอ้
แบบนี้ความรักแบบนี้ใช่
Wey Dey ทำให้ฉันต้องการมากขึ้น woah
มาทางของฉันโอ้
แบบนี้ความรักแบบนี้ใช่
ฉันต้องการคืนนี้
ทำให้ฉันรู้ว่าคุณรู้สึกอย่างไรคุณต้องการเป็นอย่างไร?

[คอรัส]
ผู้หญิงผู้หญิงพูดว่าร่างกายของคุณไม่ดีกับฉัน


ผ่านทำให้ฉันสำลักทำให้ฉันรู้สึกว่าโอ้
เด็กผู้หญิงคุณรู้ว่าอีเป็นโอ้
ใช่เรารักจนถึงตอนเช้า
สาวเลวติดฉัน
คุณเท่านั้นที่รู้ว่าฉันทำฉัน
คุณเท่านั้นที่รู้ว่าฉันทำฉันโอ้วววววววว

[โพสต์คอรัส]
ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
de-mah, ge-ge-ge-ge (โอ้ใช่, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
สำหรับ Amigos ของฉัน (สำหรับ Amigos ของฉัน)
wa jogede (wa jogede)
ที่รัก, wa jogede (wa jogede)


ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe), โอเค



YouTube - TOP 50

#sanderlei