MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「LETRA」 - Tradução em Português

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「LETRA」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「LETRA」 - Tradução em Português


Oiye, explodi do meu jeito
Esse tipo de corpo não causa enxaqueca
E quando saímos, nós nos encaixamos no seu jeito
Ou se você quiser, nós nos encaixamos, am meu caminho
Olá, dois tiro, eu não tomo
Você me excita o eu não vou ir um dey
Eu não me importo, diga a mente ruim dem pree
Dinheiro na minha mente o dia todo

[Pré refrão]
Perca meu caminho, oh
Esse tipo, esse amor, sim, sim


Wey dey me faz querer mais, woah
Venha meu caminho, oh
Esse tipo, esse amor, sim, sim
Eu quero que seja a noite
Faça eu sei como você se sente, como você quer
[Refrão]
Senhora, garota, diga seu corpo mal para mim
Passar, faça eu sufocar, fazer eu sentir sou, oh
Menina, você sabe como e estar, oh
Sim, nós amamos até a manhã
Bad Girl viciado em mim
Só você sabe como e dey me fazer
Só você sabe como e dey me, oh-woah, garota


[Pós-coro]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh sim, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Para meus amigos (para meus amigos)
WA JOGEDE (WA JOGEDE)
Baby, Wa Jogede (Wa Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon ela iyepe (kon ela iyepe)

[Versículo 2]
Tudo para você, baby
Se esse dinheiro é demais, faça você falar
Porque você conhece o dinheiro longo, ooh, sim


Quebre suas costas com isso
Sim, eu e você conversam, ninguém envolvido
Menina, faça eu te entregar, sim
[Pré refrão]
Perca meu caminho, oh
Esse tipo, esse amor, sim, sim
Wey dey me faz querer mais, woah
Venha meu caminho, oh
Esse tipo, esse amor, sim, sim
Eu quero que seja a noite
Faça eu saber como você se sente, como você quer?

[Refrão]
Senhora, garota, diga seu corpo mal para mim


Passar, fazer eu engasgar, faço que eu me sinto, oh
Menina, você sabe como e estar, oh
Sim, nós amamos até a manhã
Bad Girl viciado em mim
Só você sabe como e dey me fazer
Só você sabe como e dey me, oh-woah, garota

[Pós-coro]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh sim, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Para meus amigos (para meus amigos)
WA JOGEDE (WA JOGEDE)
Baby, Wa Jogede (Wa Jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon ela iyepe (kon ela iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei