Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
Hiye, feltörd az utamat
Ez a fajta test don dey migrént okoz
És amikor távozunk, akkor illeszkedünk az utadra
Vagy ha akarod, akkor jól illeszkedünk az én utamra
Hiye, két lövés, amit nem veszek
Bekapcsolsz engem, nem megyek, én egy dey -t
Nem vagyok törődés, mondjuk a rossz elme dem előtti pree -t
Pénz a mi elmén egész nap
[Előtti kórus]
Elveszítsd az utat, ó
Ez a fajta, ez a kedves szerelem, igen
Wey dey arra késztet, hogy többet akarok, woah
Gyere az utam, ó
Ez a fajta, ez a kedves szerelem, igen
Nem akarok éjszakára
Tedd, tudom, hogy érzi magát, hogyan akarod
[Énekkar]
Lady, lány, mondd el nekem a testedet
Passz, hogy fojtom, érezzem, hogy vagyok, ó
Kislány, tudod, hogy e legyen, ó
Igen, nem szeretjük reggelig
Rossz lány rabja tőlem
Csak te tudod, hogy e dey csinálsz nekem
Csak te tudod, hogy e dey csinálj nekem, ó-woah, lány
[Post-kórus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge (ja igen, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Az amigoszaimhoz (az amigókhoz)
WA Jogede (WA Jogede)
Baby, WA Jogede (WA Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon ő iyepe (Kon she iyepe)
[2. vers]
Mindent neked bébi
Ha ez a pénz túl sokat mond, akkor beszéljen
Mert hosszú ideig ismered a pénzt, ó, igen, igen
Törje meg a hátadat vele
Igen, na, én és te beszélsz, senki sem vett részt
Kislány, tedd, hogy elkényeztetjek, igen
[Előtti kórus]
Elveszítsd az utat, ó
Ez a fajta, ez a kedves szerelem, igen
Wey dey arra késztet, hogy többet akarok, woah
Gyere az utam, ó
Ez a fajta, ez a kedves szerelem, igen
Nem akarok éjszakára
Tudja meg, hogy érzed magad, hogyan akarsz?
[Énekkar]
Lady, lány, mondd el nekem a testedet
Pass, tedd, hogy fojtom, érezzem, hogy vagyok, ó
Kislány, tudod, hogy e legyen, ó
Igen, nem szeretjük reggelig
Rossz lány rabja tőlem
Csak te tudod, hogy e dey csinálsz nekem
Csak te tudod, hogy e dey csinálj nekem, ó-woah, lány
[Post-kórus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge (ja igen, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Az amigoszaimhoz (az amigókhoz)
WA Jogede (WA Jogede)
Baby, WA Jogede (WA Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), oké