MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Testo」 - Traduzione Italiana

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Testo」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Testo」 - Traduzione Italiana


Ciao, scoppiò a modo mio
Questo tipo di corpo non causa un'emicrania
E quando partiremo, ci adattiamo, sono a modo tuo
O se vuoi, ci adattiamo, sono a modo mio
Ciao, due scatti che non prendo
Mi accendi io no dey vai io uno dey
Non mi curerò, dì la cattiva mente dem pree
Soldi su Mi Mind tutto il giorno

[Pre-chorus]
Perdere la mia strada, oh
Questo tipo, questo tipo di amore, sì


Wey dey mi fa desiderare di più, woah
Vieni a modo mio, oh
Questo tipo, questo tipo di amore, sì
Voglio che voglio per la notte
Fai sapere come ti senti, come vuoi
[Coro]
Signora, ragazza, dì il tuo corpo male per me
Pass mi fai soffocare, mi fa sentire, oh
Bambina, conosci come e essere, oh
Sì, ci amiamo fino al mattino
Cattiva ragazza dipendente da me
Solo tu conosci come e dey mi fai
Solo tu conosci come e dey mi fai, oh-woah, ragazza


[Post-CHORUS]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh sì, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Per i miei amigos (per i miei amigos)
WA Jogede (WA Jogede)
Baby, WA Jogede (WA Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon lei iyepe (kon lei iyepe)

[Verso 2]
Tutto per te piccola
Se quei soldi, ti dicono troppo, ti fai parlare
Perché conosci i soldi a lungo, ooh, sì


Rompi la schiena con esso
Sì, na io e te parliamo, nessuno coinvolto
Bambina, fai indulgere, sì
[Pre-chorus]
Perdere la mia strada, oh
Questo tipo, questo tipo di amore, sì
Wey dey mi fa desiderare di più, woah
Vieni a modo mio, oh
Questo tipo, questo tipo di amore, sì
Voglio che voglio per la notte
Fai sapere come ti senti, come vuoi?

[Coro]
Signora, ragazza, dì il tuo corpo male per me


Passo, fatti soffocare, fate sentire, oh, oh
Bambina, conosci come e essere, oh
Sì, ci amiamo fino al mattino
Cattiva ragazza dipendente da me
Solo tu conosci come e dey mi fai
Solo tu conosci come e dey mi fai, oh-woah, ragazza

[Post-CHORUS]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh sì, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Per i miei amigos (per i miei amigos)
WA Jogede (WA Jogede)
Baby, WA Jogede (WA Jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon lei iyepe (kon lei iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei