MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Lyriikat」 - Käännöksen suomeksi

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Lyriikat」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Lyriikat」 - Käännöksen suomeksi


Hiye, räjähti se minun tapaan
Tällainen vartalo ei aiheuta migreeniä
Ja kun lähdemme, me sopeudumme olemaan sinun tapa
Tai jos haluat, me sovitamme olen minun tapa
Hiye, kaksi laukausta en ota
Sinä käännä minut päälle en ole menossa yksi dey
En ole huolta, sano huono mieli dem pree
Rahaa mi -mieleen koko päivän

[Pre-kuoro]
Menettää tieni, oi
Tällainen, tällainen rakkaus, joo


Wey dey saa minut haluamaan enemmän, woah
Tule minun tapaan, oi
Tällainen, tällainen rakkaus, joo
Dey haluan yötä
Saada tiedän miltä sinusta tuntuu, miten haluat
[Kertosäe]
Lady, tyttö, sano kehosi huono minulle
Pass gee for I Choke, saa minut tuntemaan olevani, oi
Tyttövauva, tiedät nimellä e, oi
Joo, me rakastamme rakkautta aamuun asti
Paha tyttö, joka on riippuvainen minusta
Vain sinä tunnet nimellä e dey tee minulle
Vain sinä tunnet nimellä e dey tee minulle, oh-woah, tyttö


[Kuoro]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-ma, ge-ge-ge (oi joo, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Amigosille (amigosille)
WA Jogede (WA Jogede)
Vauva, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon he iyepe (kon he iyepe)

[Jae 2]
Kaikki sinulle vauva
Jos tämä raha on liian paljon sano, saat sinut puhumaan
Koska tiedät rahat pitkään, ooh, joo


Rikkoa selkäsi sen kanssa
Joo, na minä ja sinä puhut, kukaan ei ole mukana
Tyttövauva, tee minä hemmottelen sinua, joo
[Pre-kuoro]
Menettää tieni, oi
Tällainen, tällainen rakkaus, joo
Wey dey saa minut haluamaan enemmän, woah
Tule minun tapaan, oi
Tällainen, tällainen rakkaus, joo
Dey haluan yötä
Saada tiedän miltä sinusta tuntuu, miten haluat?

[Kertosäe]
Lady, tyttö, sano kehosi huono minulle


Pass, tee minä tukahduta, tee minusta tuntuu olevani, oi
Tyttövauva, tiedät nimellä e, oi
Joo, me rakastamme rakkautta aamuun asti
Paha tyttö, joka on riippuvainen minusta
Vain sinä tunnet nimellä e dey tee minulle
Vain sinä tunnet nimellä e dey tee minulle, oh-woah, tyttö

[Kuoro]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-ma, ge-ge-ge (oi joo, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Amigosille (amigosille)
WA Jogede (WA Jogede)
Vauva, wa jogede (wa jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon he iyepe (kon he iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei