MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Paroles」 - Traduction Française

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Paroles」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Paroles」 - Traduction Française


Salut, j'ai éclaté à ma façon
Ce genre de corps Don dey provoque une migraine
Et quand nous partons, nous nous ajustions
Ou si vous voulez, nous nous adaptons, je suis à ma façon
Salut, deux coups je ne prends pas
Tu m'allus sur je no dey Go I One Dey
Je ne suis pas soin, dites le mauvais esprit dem
De l'argent sur mon esprit toute la journée

[Pré-chorus]
Perdre mon chemin, oh
Ce genre, ce gentil amour, ouais


Wey dey me donne envie de plus, woah
Viens mon chemin, oh
Ce genre, ce gentil amour, ouais
Je veux pour la nuit
Faire savoir ce que tu ressens, comment tu veux
[Refrain]
Mame, fille, dis que ton corps me mal
Pass faire un étouffement, fais-je me sentir, oh
Petite fille, tu sais comme c'est, oh
Ouais, nous aimons l'amour jusqu'au matin
Mauvaise fille dépendante de moi
Vous seul savez comme e dey me faire
Seulement tu sais comme e dey me faire, oh-woah, fille


[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, Ge-Ge-Ge-Ge (oh ouais, Ge-Ge)
Casamigos (Casamigos)
Pour mes amigos (pour mes amigos)
WA JOGEDE (WA JOGEDE)
Bébé, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon elle iyepe (kon elle iyepe)

[Verset 2]
Tout pour toi bébé
Si cet argent se dit trop, faites-vous parler
Parce que tu connais l'argent long, ooh, ouais


Brisez votre dos avec
Ouais, na moi et toi dey parler, personne n'a été impliqué
Petite fille, fais-je te faire plaisir, ouais
[Pré-chorus]
Perdre mon chemin, oh
Ce genre, ce gentil amour, ouais
Wey dey me donne envie de plus, woah
Viens mon chemin, oh
Ce genre, ce gentil amour, ouais
Je veux pour la nuit
Faites-je savoir ce que vous ressentez, comment vous voulez être?

[Refrain]
Mame, fille, dis que ton corps me mal


Passer, me faire étouffer, faire je me sens, oh
Petite fille, tu sais comme c'est, oh
Ouais, nous aimons l'amour jusqu'au matin
Mauvaise fille dépendante de moi
Vous seul savez comme e dey me faire
Seulement tu sais comme e dey me faire, oh-woah, fille

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, Ge-Ge-Ge-Ge (oh ouais, Ge-Ge)
Casamigos (Casamigos)
Pour mes amigos (pour mes amigos)
WA JOGEDE (WA JOGEDE)
Bébé, wa jogede (wa jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon elle iyepe (kon elle iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei