MENU (C) (7)

Rush - Ayra Starr 「Пісня」 - Переклад і текст

Vibez! Ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Rush - Ayra Starr 「Пісня」

Vibez! Ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money

Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush

There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje

You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)

E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush

E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Rush - Ayra Starr 「Пісня」 - Переклад і текст

Вібес! Ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri! Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Дівчина Сабі Ніякої Дей теж подобається розмовляти
Тварини в людській формі
Паді людина, ніхто не любить роботу
Але ви повинні поспішати, якщо ви хочете відбити
E не закінчилося, dem wan битися з нами
Якщо Dem Dey Run, Dem No Fit наздоганяє

Я не кажу, що я не кажу, що я теж праведний
Немає форми, що прийшов, не скажи тебе, як ми, як ми

[Перед хором]
Я не отримую часу на ненависть і погану енергію
Отримав мою думку про мої гроші
Змусити вас танцювати, як Poco Lee
Стійкий зелений, як брокколі
Стійкий на моєму шліфуванні ніяких не чути те, що вони не хочуть мене
Куді на моїй фантазії
Dem wan dey перевіряйте, чи не поспішайте мій

[Хор]
Але e dey rush (e dey rush)

E dey rush добре добре, е багато (е багато)
Na бог dey зробити мій кран, e dey поспішати
Добрі гроші, яких ми торкаємося, так
E dey rush (e dey rush)
E dey rush добре добре, е багато (е багато)
Ні, будьте, всі dey crush
З нами немає ніяких притуплення (з нами немає ніяких притуплення)

[Пост-хор]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (так)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Вірш 2]
Jofunmi Japata, я йду Гану (так)
Ти ніколи не торкаєшся, ти форс маєш папа (так)
Які добрі гроші ми ніколи раніше не бачимо?
Косі Еломі, Гат, я відчуваю, що я один
Aje, aje, aje, ніколи не може забрати мій торт, aje
Ви не можете порахувати мою благодать
Я просто dee my lane, моя смуга

[Перед хором]
Я не отримую часу на ненависть і погану енергію
Отримав мою думку про мої гроші
Змусити вас танцювати, як Poco Lee
Стійкий зелений, як брокколі

Стійкий на моєму шліфуванні ніяких не чути те, що вони не хочуть мене
Куді на моїй фантазії
Dem wan dey перевіряйте, чи не поспішайте мій

[Хор]
Але e dey rush (e dey rush)
E dey rush добре добре, е багато (е багато)
Na бог dey зробити мій кран, e dey поспішати
Добрі гроші, яких ми торкаємося, так
E dey rush (e dey rush)
E dey rush добре добре, е багато (е багато)
Ні, будьте, всі dey crush
З нами немає ніяких притуплення (з нами немає ніяких притуплення)

[Outro]
Спричинити
E dey поспішайте добре, я буду багато
Na бог dey зробити мій кран, e dey поспішати
Добрі гроші, яких ми торкаємося
E Dey Rush
E dey поспішайте добре, я буду багато
Ні, будьте, всі dey crush
З нами немає ніяких притуплення (ніяких притуплення)
Так Так
Так Так
Мм, ах

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei