MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「歌詞 LYRIC」 - 翻訳 日本語で by Sanderlei

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「歌詞 LYRIC」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「歌詞 LYRIC」 - 翻訳 日本語で by Sanderlei


ひや、それを私のやり方で破裂させた
この種の体は片頭痛を引き起こします
そして、私たちが去るとき、私たちはあなたのやり方です
またはあなたが望むなら、私たちは私のやり方です
ひや、私はドンしないで2枚のショット
あなたは私をオンにします
私は気をつけません、悪いマインドデムプリーを言う
一日中ミカにお金を覚えています

[プリコーラス]
私の道を失う、ああ
この種、この種の愛、ええ


Wey Deyは私にもっと欲しがっています、うわー
私の道を来て、ああ
この種、この種の愛、ええ
私は夜に欲しいです
私はあなたがどのように感じているか、あなたが望む方法を知っています
[コーラス]
女性、女の子、私にあなたの体が悪いと言う
私が窒息してください、私は気分にさせてください、ああ
女の赤ちゃん、あなたはe beを知っています、ああ
ええ、私たちは朝まで愛しています
私に夢中になっている悪い女の子
あなたは私が私をするように知っているだけです
あなただけが私をやっていると知っています、ああ、女の子、女の子


[チョーラス後]
ee-ye、ge-ge(ee-ye、ge-ge)
de-mah、ge-ge-ge-ge(ああ、ge-ge)
カサミゴス(カサミゴス)
私のアミーゴのために(私のアミーゴのために)
WAジョゲーデ(ワワジョゲーデ)
ベイビー、ワシントンジョゲーデ(ワショゲーデ)
ee-ye、ge-ge(ee-yege-ge)
kon he iyepe(kon she iyepe)

[第2節]
すべての赤ちゃんのために
そのお金があまりにも多くのことを言うならあなたに話しかける
あなたはお金を長く知っている、ええ、ええ


それで背中を壊します
ええ、私とあなたは話をします、誰も関与していません
女の赤ちゃん、私はあなたにふけるようにしてください、ええ
[プリコーラス]
私の道を失う、ああ
この種、この種の愛、ええ
Wey Deyは私にもっと欲しがっています、うわー
私の道を来て、ああ
この種、この種の愛、ええ
私は夜に欲しいです
あなたがどのように感じているのか、あなたがどのように望んでいるかを私に知らせてください?

[コーラス]
女性、女の子、私にあなたの体が悪いと言う


合格し、私を窒息させて、私が気分を覚まさせてください、ああ
女の赤ちゃん、あなたはe beを知っています、ああ
ええ、私たちは朝まで愛しています
私に夢中になっている悪い女の子
あなたは私が私をするように知っているだけです
あなただけが私をやっていると知っています、ああ、女の子、女の子

[チョーラス後]
ee-ye、ge-ge(ee-ye、ge-ge)
de-mah、ge-ge-ge-ge(ああ、ge-ge)
カサミゴス(カサミゴス)
私のアミーゴのために(私のアミーゴのために)
WAジョゲーデ(ワワジョゲーデ)
ベイビー、ワシントンジョゲーデ(ワショゲーデ)


ee-ye、ge-ge(ee-ye、ge-ge)
kon彼女はiyepe(kon she iyepe)、OK



YouTube - TOP 50

#sanderlei