Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
Hola, estallando a mi manera
Este tipo de cuerpo no causa una migraña
Y cuando nos vamos, nos quedamos bien, soy a tu manera
O si quieres, nos quedamos, soy a mi manera
Hola, dos disparos que no tomo
Me enciendes no, no voy a ser uno dey
No me importa, diga la mala mente dem Pree
Dinero en mi mente todo el día
[Pre coro]
Perder el camino, oh
Este tipo, este amable amor, sí
Wey dey me hace querer más, woah
Ven mi camino, oh
Este tipo, este amable amor, sí
Quiero que no pase por la noche
Haz saber cómo te sientes, como quieres
[Coro]
Dama, niña, dime tu cuerpo mal
Pase haz que me ahogo, haz que me siento, oh
Niña, ya sabes como E, oh
Sí, amamos hasta la mañana
Chica mala adicta a mi
Solo tú sabes como me haces
Solo tú sabes como me haz, oh woah, niña
[Post-coro]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge (oh sí, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Para mis amigos (para mis amigos)
Wa Jogede (Wa Jogede)
Bebé, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon ella iyepe (Kon ella iyepe)
[Versículo 2]
Todo para ti bebé
Si ese dinero, demasiado, digamos, te haz hablar
Porque sabes el dinero mucho, ooh, sí
Rompe tu espalda con él
Sí, na yo y tú hablamos, nadie involucrado
Niña, haz que te entregue, sí
[Pre coro]
Perder el camino, oh
Este tipo, este amable amor, sí
Wey dey me hace querer más, woah
Ven mi camino, oh
Este tipo, este amable amor, sí
Quiero que no pase por la noche
Haz saber cómo te sientes, ¿cómo quieres?
[Coro]
Dama, niña, dime tu cuerpo mal
Pasar, hacer que me ahogo, hacer que me siento, oh
Niña, ya sabes como E, oh
Sí, amamos hasta la mañana
Chica mala adicta a mi
Solo tú sabes como me haces
Solo tú sabes como me haz, oh woah, niña
[Post-coro]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge (oh sí, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Para mis amigos (para mis amigos)
Wa Jogede (Wa Jogede)
Bebé, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon ella iyepe (kon ella iyepe), ok