MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Pieseň」 - Preklady a texty

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Pieseň」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Pieseň」 - Preklady a texty


Ahoj, praskla to mojou cestou
Tento druh tela Don dey spôsobí migrénu
A keď odídeme, zmestime sa do cesty
Alebo ak chcete, zmestime sa do mojej cesty
Ahoj, dva výstrely, ktoré neberiem
Zapneš ma
Nemám starostlivosť, povedzte zlú myseľ dem preee
Peniaze na Mi Mind celý deň

[Presorus]
Stratiť cestu, oh
Tento druh, táto láskavá láska, áno


Wey dey ma núti viac, woah
Poď moja cesta, oh
Tento druh, táto láskavá láska, áno
Chcem na noc
Aby som vedel, ako sa cítiš, ako chceš
[Chorus]
Pani, dievča, povedz mi svoje telo zlé mi
Prejdite, že sa dusím, aby som cítil, že som, ach
Dievčatko, vieš ako e, ach
Áno, milujeme do rána
Zlé dievča závislé na mne
Iba ty vieš ako e dey
Iba ty vieš ako e dey do mňa, oh-woah, dievča


[Po chóre]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, Ge-Ge-Ge (ach jo, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Pre moje amigos (pre moje amigos)
Wa joged (wa joged)
Baby, wa joged (wa joged)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon ona iyepe (Kon ona iyepe)

[Verš 2]
Všetko pre teba, zlatko
Ak tieto peniaze príliš veľa povedia, prinútite vás hovoriť
Pretože poznáš peniaze dlho, ooh, áno


Zlomte sa s tým chrbtom
Áno, na mňa a ty hovoríš, nikto sa nezúčastnil
Dievčatko, urobím ťa dopriať, áno
[Presorus]
Stratiť cestu, oh
Tento druh, táto láskavá láska, áno
Wey dey ma núti viac, woah
Poď moja cesta, oh
Tento druh, táto láskavá láska, áno
Chcem na noc
Vedieť, ako sa cítiš, ako chceš?

[Chorus]
Pani, dievča, povedz mi svoje telo zlé mi


Prejdite, urobím dusením, aby som cítil, že som, ach
Dievčatko, vieš ako e, ach
Áno, milujeme do rána
Zlé dievča závislé na mne
Iba ty vieš ako e dey
Iba ty vieš ako e dey do mňa, oh-woah, dievča

[Po chóre]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, Ge-Ge-Ge (ach jo, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Pre moje amigos (pre moje amigos)
Wa joged (wa joged)
Baby, wa joged (wa joged)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon ona iyepe (Kon ona iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei