MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「lied」 - Vertaling en teksten

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「lied」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「lied」 - Vertaling en teksten


Hiye, barst het op mijn manier
Dit soort lichaam veroorzaakt geen migraine
En als we vertrekken, passen we, ga je op jouw manier
Of als je wilt, passen we, ben ik op mijn manier
Hiye, twee schot, ik neem niet
Je zet me aan, ik no dey ga ik een dey
Ik zorg er niet voor, zeg de slechte geest dem pree
Geld op mi geest de hele dag

[Pre refrein]
Verlies de weg, oh
Dit soort, deze vriendelijke liefde, ja


Wey dey zorgt ervoor dat ik meer wil, woah
Kom op mijn pad, oh
Dit soort, deze vriendelijke liefde, ja
Ik wil de nacht
Laat ik weet hoe je je voelt, hoe je wilt
[Refrein]
Dame, meisje, zeg je lichaam slecht tegen mij
Pass make ik stik, laat ik voel dat ik, oh
Schatje, weet je als het zijn, oh
Ja, we houden van tot de ochtend
Slecht meisje verslaafd aan mij
Alleen jij weet het als e dey, doe mij
Alleen jij weet dat ik me doe, oh-woah, meisje


[Post-koor]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
DE-MAH, GE-ge-ge-ge-ge (oh ja, GE-ge)
Casamigos (Casamigos)
Voor mijn amigos (voor mijn amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, WA Jogede (WA Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe)

[Vers 2]
Alles voor jou schat
Als dat geld te veel zegt, laat je praten
Want je kent het geld lang, ooh, ja


Breek je rug ermee
Ja, na mij en jij, praat, niemand heeft erbij betrokken
Schatje, maak ik je verwennen, ja
[Pre refrein]
Verlies de weg, oh
Dit soort, deze vriendelijke liefde, ja
Wey dey zorgt ervoor dat ik meer wil, woah
Kom op mijn pad, oh
Dit soort, deze vriendelijke liefde, ja
Ik wil de nacht
Laat ik weten hoe je je voelt, hoe je wilt ben?

[Refrein]
Dame, meisje, zeg je lichaam slecht tegen mij


Passeer, laat ik stikken, maak dat ik het voel, oh
Schatje, weet je als het zijn, oh
Ja, we houden van tot de ochtend
Slecht meisje verslaafd aan mij
Alleen jij weet het als e dey, doe mij
Alleen jij weet dat ik me doe, oh-woah, meisje

[Post-koor]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
DE-MAH, GE-ge-ge-ge-ge (oh ja, GE-ge)
Casamigos (Casamigos)
Voor mijn amigos (voor mijn amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, WA Jogede (WA Jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe), OK



YouTube - TOP 50

#sanderlei