MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Tekst」 - Polskie Tłumaczenie

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Tekst」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Tekst」 - Polskie Tłumaczenie


Hiye, wybuchaj to moim drogą
Ten rodzaj ciała nie powoduje migreny
A kiedy wyjeżdżamy, pasujemy, robiąc, jestem twoją drogą
Lub jeśli chcesz, pasujemy do mojej drogi
Hiye, dwa strzały, których nie robię
Włączasz mnie, ja nie idź i jeden dey
Nie dbam o to, powiedz z złego umysłu Dem Pree
Pieniądze na mi umysł przez cały dzień

[Pre-Chorus]
Stracić drogę, och
Ten rodzaj, ta miła miłość, tak


Wey dey sprawi, że chcę więcej, woah
Chodź w moją drogę, och
Ten rodzaj, ta miła miłość, tak
Chcę na noc
Udawaj się, jak się czujesz, jak chcesz
[Chór]
Pani, dziewczyno, powiedz mi swoje ciało
Pass sprawiam, że się dławiam, sprawię, że czuję się, och,
Baby dziewczyno, wiesz, jak e be, oh
Tak, kochamy do rana
Zła dziewczyna uzależniona od mnie
Tylko ty wiesz jako e dey, rób mnie
Tylko ty wiesz jako e dey do mnie, oh-woah, dziewczyno


[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (o tak, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Dla mojego amigos (dla moich amigos)
Wa Jogede (WA Jogede)
Baby, Wa Jogede (WA Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe)

[Werset 2]
Wszystko dla ciebie kochanie
Jeśli te pieniądze są zbyt dużo, powiedz, że mówisz
Bo znasz pieniądze, ooh, tak


Odłam się z tym
Tak, ja i ty rozmawiasz, nikt nie jest zaangażowany
Baby dziewczyno, sprawię, że cię oddaję, tak
[Pre-Chorus]
Stracić drogę, och
Ten rodzaj, ta miła miłość, tak
Wey dey sprawi, że chcę więcej, woah
Chodź w moją drogę, och
Ten rodzaj, ta miła miłość, tak
Chcę na noc
Daj, że wiem, jak się czujesz, jak chcesz?

[Chór]
Pani, dziewczyno, powiedz mi swoje ciało


Pass, sprawiam, że się dławiam, sprawiam, że czuję się, och,
Baby dziewczyno, wiesz, jak e be, oh
Tak, kochamy do rana
Zła dziewczyna uzależniona od mnie
Tylko ty wiesz jako e dey, rób mnie
Tylko ty wiesz jako e dey do mnie, oh-woah, dziewczyno

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (o tak, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Dla mojego amigos (dla moich amigos)
Wa Jogede (WA Jogede)
Baby, Wa Jogede (WA Jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon, ona iyepe (Kon she iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei