MENU (X)

Rush - Ayra Starr 「Besedilo」 - Slovenski prevod

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us

by Sanderlei Silveira - 03/03/2023

#sanderlei #eurovision #2023 #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Besedilo」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me


Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]


Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
You might also like


Money & Love
Wizkid
Blind
SZA
Nobody Gets Me
SZA
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush



[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Besedilo」 - Slovenski prevod


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi Girl ne mara preveč govoriti
Živali so v človeški obliki. Prijatelj, nihče ne mara dela
Toda, če želite jesti
Še ni konec, želijo se boriti z nami


Če tečejo, ne morejo dohiteti
Ne oblikujem, da sem preveč pravičen
Ne prihajate v obliki, če tudi ti kot mi kot mi
[Pred-chorus]
Nimam časa za sovraštvo in slabo energijo
Imam svoj denar
Naj plešete kot Poco Lee
Enakomerno zelena kot brokoli
Stabilno na mojem mletju ne želim slišati, kaj mi želijo povedati
Kudi je moja fantazija
Želijo preveriti, ali moja pipa ni hitela

[Refren]
Ampak hiti (hiti)


Dobro hiti, veliko je (veliko je)
Bog mi naredi pipa, hiti
Takšen denar, ki se ga dotaknemo, ja
Hudi (hiti)
Dobro hiti, veliko je (veliko je)
Ni hype, vsi se zdrobijo
Z nami ni dolgočasnega (pri nas ni dolgočasnega)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (ja)
Ta-ta-ri-pa, oče oče
Ta-ra-pa-pa-ri-pa


[Verz 2]
Jofunmi Japata, grem v Gano (ja)
Nikoli se ne dotikaš, tvoriš krompir (ja)
Kakšnega denarja še nikoli nismo videli?
Krava, začutil me je, da sem tisti
Oh, oh, oh, nikoli ne morem vzeti torte, oh
Ne moreš prešteti moje milosti
Ravno sem na svojem voznem pasu, moj pas
Morda bi vam bilo všeč tudi
Denar in ljubezen
Wizkid
Slep
SZA
Nihče me ne dobi


SZA
[Pred-chorus]
Nimam časa za sovraštvo in slabo energijo
Imam svoj denar
Naj plešete kot Poco Lee
Enakomerno zelena kot brokoli
Stabilno na mojem mletju ne želim slišati, kaj mi želijo povedati
Kudi je moja fantazija
Želijo preveriti, ali moja pipa ni hitela

[Refren]
Ampak hiti (hiti)
Dobro hiti, veliko je (veliko je)
Bog mi naredi pipa, hiti


Takšen denar, ki se ga dotaknemo, ja
Hudi (hiti)
Dobro hiti, veliko je (veliko je)
Ni hype, vsi se zdrobijo
Z nami ni dolgočasnega (pri nas ni dolgočasnega)

[Drugo]
Ker hiti
Dobro hiti, veliko je
Bog mi naredi pipa, hiti
Prijazen denar, ki se ga dotaknemo
In hiti
Dobro hiti, veliko je
Ni hype, vsi se zdrobijo


Z nami ni dolgočasnega (pri nas ni dolgočasnega)
Ja, ja
Ja, ja
Mmh, ahh