MENU (X)

Rush - Ayra Starr 「ليبيا Lyrics」 - الترجمة إلى العربية

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us

by Sanderlei Silveira - 03/03/2023

#sanderlei #eurovision #2023 #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「ليبيا Lyrics」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me


Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]


Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
You might also like


Money & Love
Wizkid
Blind
SZA
Nobody Gets Me
SZA
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush



[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「ليبيا Lyrics」 - الترجمة إلى العربية


فيبيز! ta-ta-ri. ta-ta-ri-pa ، ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa ، ta-ta-ri ، pa. فتاة سابي لا تحب التحدث كثيرًا
الحيوانات في شكل بشري. صديق رجل ، لا أحد يحب العمل
ولكن يجب عليك صخب إذا كنت تريد أن تأكل
لم ينته الأمر ، فهم يريدون محاربتنا


إذا كانوا يركضون ، فلا يمكنهم اللحاق بالركب
أنا لا أشكل أنني أبرر
لا تأتي في شكل قول أنك مثلنا أيضًا
[ما قبل الحوض]
ليس لدي الوقت للكراهية والطاقة السيئة
حصلت على ذهني على أموالي
تجعلك ترقص مثل بوكو لي
أخضر ثابت مثل البروكلي
ثابت على طحنتي لا تريد أن تسمع ما يريدون إخباري
كودي هو خيالي
يريدون التحقق مما إذا لم يتم نقل الصنبور الخاص بي

[جوقة]
لكنه يهرع (يهرع)


إنه يهرع بشكل جيد ، إنه كثيرًا (إنه كثير)
الله يجعل الصنبور الخاص بي ، يندفع
نوع المال الذي نلمسه ، نعم
إنه يهرع (يهرع)
إنه يهرع بشكل جيد ، إنه كثيرًا (إنه كثير)
إنه ليس ضجيجًا ، فكل شخص يسحق
ليس هناك بغيض معنا (ليس هناك مملة معنا)

[ما بعد الحوض]
PA-PA-RI
ta-ta-ri-pa ، fa-pa-ri (نعم)
Ta-ta-ri-pa ، الأب
ta-ra-pa-pa-ri-pa


[الآية 2]
Jofunmi Japata ، أنا ذاهب إلى غانا (نعم)
أنت لا تلمس أبدًا ، فأنت تشكل البطاطس (نعم)
ما نوع المال الذي لم نره من قبل؟
بقعة البقرة ، جعلتني أشعر أنني الشخص
أوه ، أوه ، أوه ، لا أستطيع أن تأخذ كعكتي بعيدا ، أوه
لا يمكنك حساب نعمتي
أنا فقط في حارة بلدي ، حارة بلدي
قد يعجبك ايضا
المال والحب
ويزكيد
أعمى
SZA
لا أحد يحصل علي


SZA
[ما قبل الحوض]
ليس لدي الوقت للكراهية والطاقة السيئة
حصلت على ذهني على أموالي
تجعلك ترقص مثل بوكو لي
أخضر ثابت مثل البروكلي
ثابت على طحنتي لا تريد أن تسمع ما يريدون إخباري
كودي هو خيالي
يريدون التحقق مما إذا لم يتم نقل الصنبور الخاص بي

[جوقة]
لكنه يهرع (يهرع)
إنه يهرع بشكل جيد ، إنه كثيرًا (إنه كثير)
الله يجعل الصنبور الخاص بي ، يندفع


نوع المال الذي نلمسه ، نعم
إنه يهرع (يهرع)
إنه يهرع بشكل جيد ، إنه كثيرًا (إنه كثير)
إنه ليس ضجيجًا ، فكل شخص يسحق
ليس هناك بغيض معنا (ليس هناك مملة معنا)

[آخر]
لأنها تسرع
إنه يندفع بشكل جيد ، إنه كثير
الله يجعل الصنبور الخاص بي ، يندفع
الأموال اللطيفة التي نلمسها
وهو يهرع
إنه يندفع بشكل جيد ، إنه كثير
إنه ليس ضجيجًا ، فكل شخص يسحق


ليس هناك بغيض معنا (ليس هناك مملة معنا)
نعم نعم
نعم نعم
مم ، آه