MENU (X)

Rush - Ayra Starr 「Qo'shiq so'zlari」 - O'zbek tiliga tarjima

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us

by Sanderlei Silveira - 03/03/2023

#sanderlei #eurovision #2023 #lyrics #TikTok

Rush - Ayra Starr 「Qo'shiq so'zlari」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me

Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
You might also like

Money & Love
Wizkid
Blind
SZA
Nobody Gets Me
SZA
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much

Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Rush - Ayra Starr 「Qo'shiq so'zlari」 - O'zbek tiliga tarjima

VIBZ! Ta-ta-ri. Ta-Ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-Ta-ri-pa, ta-ta-ri, may. Sabi qiz juda ko'p gapirishni yoqtirmaydi
Hayvonlar insoniy shaklda. Do'st odam, hech kim ishni yoqtirmaydi
Ammo ovqatlanishni xohlasangiz, siz shoshilmang
Bu tugamadi, ular biz bilan kurashishni xohlashadi

Agar ular ishlayotgan bo'lsa, ular ushlay olmaydilar
Men juda solih ekanligimni shakllantirmayapman
Bizni ham shunday deyish shaklida kelmang
[Xordan oldin]
Menda nafrat va yomon energiya uchun vaqt yo'q
Mening pulimga fikrimni olding
Sizni poco le singari raqsga aylantiradi
Brokkoli kabi barqaror yashil
Mening qizim bilan nima demoqchi bo'lgan narsalarini eshitish istagimga barqaror
Kudi - bu mening xayolim
Ular mening kalim shoshilmayotganligini tekshirishni xohlashadi

[Xor]
Ammo u shoshilib (shoshilib)

Yaxshi shoshilyapti, bu juda ko'p (bu juda ko'p)
Xudo mening kranimni qiladi, u yuguradi
Biz tegadigan pul turi, ha
U shoshilib (shoshilib)
Yaxshi shoshilyapti, bu juda ko'p (bu juda ko'p)
Bu hiyla-nayrang emas, har kimning qulashi
Biz bilan zerikarli emas (biz bilan xiralik yo'q)

[Xordan keyingi]
PA-PA-RI
TA-TAI-PA, FA-PA-RI (Ha)
Ta-Ta-ri-pa, otasi otasi
Ta-ra-pa-ri-pa

[2-oyat]
Jofunmi Japata, men ganaga boraman (ha)
Siz hech qachon tegmaysiz, siz kartoshka shakllanyapsiz (ha)
Oldin ilgari qanday pulni ko'rmaganmiz?
Sigir bitlari, men o'zimni his qildim
Oh, oh, oh, hech qachon mening pirojmimni tortib ololmaydi, oh
Siz mening inoyatimni hisoblay olmaysiz
Men shunchaki mening bo'lakimdaman
Siz ham yoqishingiz mumkin
Pul va sevgi
Jadal
Ko'r
Sza
Meni hech kim ololmaydi

Sza
[Xordan oldin]
Menda nafrat va yomon energiya uchun vaqt yo'q
Mening pulimga fikrimni olding
Sizni poco le singari raqsga aylantiradi
Brokkoli kabi barqaror yashil
Mening qizim bilan nima demoqchi bo'lgan narsalarini eshitish istagimga barqaror
Kudi - bu mening xayolim
Ular mening kalim shoshilmayotganligini tekshirishni xohlashadi

[Xor]
Ammo u shoshilib (shoshilib)
Yaxshi shoshilyapti, bu juda ko'p (bu juda ko'p)
Xudo mening kranimni qiladi, u yuguradi

Biz tegadigan pul turi, ha
U shoshilib (shoshilib)
Yaxshi shoshilyapti, bu juda ko'p (bu juda ko'p)
Bu hiyla-nayrang emas, har kimning qulashi
Biz bilan zerikarli emas (biz bilan xiralik yo'q)

[Boshqa]
U shoshilinch ravishda
U yaxshi shoshilyapti, bu juda ko'p
Xudo mening kranimni qiladi, u yuguradi
Biz tegadigan mehribon pul
Va u shoshilib
U yaxshi shoshilyapti, bu juda ko'p
Bu hiyla-nayrang emas, har kimning qulashi

Biz bilan zerikarli emas (biz bilan xiralik yo'q)
Ha ha
Ha ha
Mmh, ahh