Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
by Sanderlei Silveira - 03/03/2023
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
You might also like
Money & Love
Wizkid
Blind
SZA
Nobody Gets Me
SZA
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi Girl ji axaftinê pir hez nake
Heywan di forma mirovan de ne. Heval zilam, çu kes ji kar hez nake
Lê heke hûn dixwazin bixwin divê hûn hêş bikin
Ew ne qediya, ew dixwazin ku em şer bikin
Heke ew dimeşin, ew nekarin bigihîjin
Ez ne damezrandin ku ez pir rast im
Di forma ku hûn ji me re jî dibêjin
[Pêş-chorus]
Ji bo nefretê û enerjiya xirab dema min tune
Hişê min li ser dravê min girt
Ji we re mîna poco lee dans bikin
Kesk mîna Brokoli kesk
Li ser giyayê min sekinî naxwaze ku bibihîze ka ew dixwazin çi bibêjin
Kudi xeyala min e
Ew dixwazin kontrol bikin ka tapa min neêşandî ye
[Qoro]
Lê ew rûkenî ye (ew rûkenî ye)
Ew baş e, ew pir e (ew pir e)
Xwedê tapa min dike, ew rûkenî dike
Kureta ku em pê dikin, erê
Ew Rushing e (ew Rushing)
Ew baş e, ew pir e (ew pir e)
Ew ne hype, hilweşîna herkesî ye
Bi me re çuçek tune (bi me re çuçek tune)
[Post-chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (Erê)
Ta-ta-ri-pa, bav-bav
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Ayetek 2]
Jofunmi Japata, ez diçim Ghana (Erê)
Tu carî têkilî neda, hûn potansiyelan damezrînin (erê)
Ma em berê li pêşberî çi pere nedîtine?
Bitenê gûzê, min hîs kir ku ez yek im
Oh, Oh, Oh, tu carî çuçika min nekeve, OH
Hûn nekarin kerema xwe hesab bikin
Ez tenê di xeta xwe de, xeta min
Dibe ku hûn jî hez bikin
Money & Love
Wizkid
Kor
Sza
Tu kes nagire
Sza
[Pêş-chorus]
Ji bo nefretê û enerjiya xirab dema min tune
Hişê min li ser dravê min girt
Ji we re mîna poco lee dans bikin
Kesk mîna Brokoli kesk
Li ser giyayê min sekinî naxwaze ku bibihîze ka ew dixwazin çi bibêjin
Kudi xeyala min e
Ew dixwazin kontrol bikin ka tapa min neêşandî ye
[Qoro]
Lê ew rûkenî ye (ew rûkenî ye)
Ew baş e, ew pir e (ew pir e)
Xwedê tapa min dike, ew rûkenî dike
Kureta ku em pê dikin, erê
Ew Rushing e (ew Rushing)
Ew baş e, ew pir e (ew pir e)
Ew ne hype, hilweşîna herkesî ye
Bi me re çuçek tune (bi me re çuçek tune)
[Yên din]
Sedema ku ew rûkenî ye
Ew baş e, ew pir e
Xwedê tapa min dike, ew rûkenî dike
Money Kind Em Touch
It ew rûkenî ye
Ew baş e, ew pir e
Ew ne hype, hilweşîna herkesî ye
Bi me re çuçek tune (bi me re çuçek tune)
Erê, erê
Erê, erê
MMH, AHH